正在加载视频...

视频加载失败

“Shey you sing pass Wande Coal” no be meme o 🙌🏾🔥

237,792 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

🦋still pretty 的头像
🦋still pretty1 个月前

nobody be like wande coal!!

BASITO 的头像
BASITO1 个月前

At all

TH💫 的头像
TH💫1 个月前

Abi make we carry wande coal jam enter top 5 ?

OriadebyDavidoisProperAfrobeats🔥 的头像
OriadebyDavidoisProperAfrobeats🔥1 个月前

Tarrrhhh comot for here… I no blame una

Abiola Mr Wealth 的头像
Abiola Mr Wealth1 个月前

@ladyprowess If no be say d boy just spoil anyhow shey wande na him mate ?

Bagfredlewis 的头像
Bagfredlewis1 个月前

@davido quick one you don forget abi???

LINDA 的头像
LINDA1 个月前

Davido sing pass this guy bro,you can only say wande coal get better sweet voice

Adejumo tope 的头像
Adejumo tope1 个月前

@aziz_abiola Davido wey no sabi write songs on his own you wan dey compare to wande. Ahba stop ham now 😂

Bagfredlewis 的头像
Bagfredlewis1 个月前

Na cos wande coal i join fc Super star album whine for me I love igbo

official_manaqer 的头像
official_manaqer1 个月前

Davido nor fit lace black diamond shoes on a normal raining day bro

Bankz of Play ▶️ 的头像
Bankz of Play ▶️1 个月前

This is some classic bro!! Even Davido tweeted about this song asking Wande to shoot the video.

Chuck Ross 的头像
Chuck Ross1 个月前

I blame Wande, leaving Don Jazzy had a terrible effect on his career. Imagine Osakpolo coming for King Coal.

leah19 的头像
leah191 个月前

My favourite Wande Coal bop is 'taboo'. Mushin to Mohits still top 5 best Nigerian albums ever made and not no. 5

Worldboss 的头像
Worldboss1 个月前

If ofiho try this e go run maaaad

Folabi 的头像
Folabi1 个月前

Take me back to "Private Trips"... That's one track that will never make me have any doubt on who Wande Coal is 👌🏽

Mickeclux 🇳🇬 的头像
Mickeclux 🇳🇬1 个月前

Way the song dey now? Una too mumu for that una fanbase.

japhman 的头像
japhman1 个月前

Wande Coal is literally the vocal benchmark for Afrobeats 👑🔥

Prince Adesoji 的头像
Prince Adesoji1 个月前

I just remembered "Constantly by wande. God purnish this frog voice o, you de disrespect our legend

oceanboi 的头像
oceanboi1 个月前

Singing o, dancing o, Wande na your papa for everything. Respect that OG @davido

evlogía 的头像
evlogía1 个月前

Even what he did on his recent album with the 'Crime' record is not normal

Eyez of the God's 的头像
Eyez of the God's1 个月前

@jagoP11 None of Davido song reach this one

vickyray 的头像
vickyray1 个月前

Davido wey wack pass him future 😂😂

kemkem🍭 的头像
kemkem🍭1 个月前

@JAMES_INQ yall are gaslighting me in real time this person sings better than oxlade? come on now

hobbyMac🇺🇸 的头像
hobbyMac🇺🇸1 个月前

He takes 2 people plus him to create that song!!!

cornel 的头像
cornel1 个月前

@KvngGenerous I like his since was kid the artist like from nigeria aside Wizzkid

lloyd 的头像
lloyd1 个月前

@Waveboyoshey_ Their ACL go tear

Ice󱢏 的头像
Ice󱢏1 个月前

@itzbasito Vocal de cry you wan make Osakpolo bite himself?

Ebemen David 的头像
Ebemen David1 个月前

E think say na sweet Fanta dialo.😂😂😂

BERRY🫟 的头像
BERRY🫟1 个月前

Wande no be small name

Endbadgovernance❌🇳🇬 的头像
Endbadgovernance❌🇳🇬1 个月前

Nah 6 years ago o.. I no sure if this song enter any chart 📊 🤣🤣🤣..

JRHBLRNY🍽️🧢 的头像
JRHBLRNY🍽️🧢1 个月前

@0m0lara Na person wey davido dey disrespect be this? That guy na werey

O'Niel 的头像
O'Niel1 个月前

Nobody like wande bro, see voice

Sasuke🫶🏽 的头像
Sasuke🫶🏽1 个月前

Video Vixen was my sweetheart back then in primary school. Very rugged sweet babe Chi 🥰

𝐀𝐒𝐖𝐀𝐃! 的头像
𝐀𝐒𝐖𝐀𝐃!1 个月前

OG "Old Glory" 😂 nah good musician sha

TENSK!!! SAVE ME 的头像
TENSK!!! SAVE ME1 个月前

him still talk am for him and mayorkun song na "you say you sing pass wande coal Pele" 🙂‍↕️

相关视频