Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Should we tell him??
152,842 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

MANNIE 🇨🇦🇳🇬1 yıl önce
Leemao ! Ma even the ugly ones worse pass! Their low self esteem go make them fall for any man wey smile at them

𝔻𝕒𝕟.1 yıl önce
this kid carder music tap sha

Solar Heavy1 yıl önce
do you like chill music?

Cleverly 💐1 yıl önce
Him eye go soon clear 😂

C H A R L E Y 👣1 yıl önce
She no even fine na why another man no send am 😠

James1 yıl önce
He already knows, e just dey whine people

Tomiwa1 yıl önce
Werey no fit touch the gal sef

Ceaser1 yıl önce
We Dey online here Dey wait or we go Dey pray for the JJC

G1 yıl önce
Let him love

𝕮𝖍𝖆𝖗𝕼𝖔𝖆𝖑1 yıl önce
@NeDu006 see dis man

HARD.C AEY8Q7F81 yıl önce
The babe no even fine
Benzer Videolar
0:34
Sensitive content
Should we tell him? 😂
SEUN Yk
225,846 görüntüleme • 11 ay önce
