正在加载视频...
视频加载失败
Since lamidi do white teeth e no gree close mouth 😂😂🤣
22 条评论

This boy age na everyday e Dey change, today 15, tomorrow could be 22, depending on the frequency find himself

@saint_man01 See as werey teeth white 😂

Eko nah werey 💔😂😂😂

See as weyrey deh look as if hin just deh exist on earth 🌍 he hear international passport 🤣🤣🤣🤣

Omoh God is the greatest oo Lamidi weh kon get didirin inside is perfectly fitted as his name 😂🤣🤣

“Dindinrin ni mi” imagine being proud to be Dindinrin because money is involved… That time if you can Dindinrin, the way he/she go change ham for you. Ehn

😂😂😂lamidi be the original didirin

Hin teeth white pass my own sef

Where kara de?

@AladeseluFaith What’s all this fgs 🤦

😂

Lamidi😂

Didirin dowo Mo! 🤣🤣🤣

if dy leave eko nd lamidi alone the werey lamidi go cast everything dy don for their life 🤣🤣🤣

Moshoodi no be didirin

😂😂😂😂😂😂disvirgin eh ni Kara 😅 😂 😆

😂😂😂😂

Didirin teeth whitening..😂😂

Eko na werey😂

Eko Lasun don cast 😂 😂

At least he don dey fine. The oga dey try 😂

Kolor disvirgin pali ee ni Kara keh @eko_savage
相关视频
This girl go dey regret now as she no gree for didirin Lamidi that time 😂😁
Boi X
1,331,958 次观看 • 1 个月前
