Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Since the guy join cult, he never get rest of mind 🤣
51 Yorum

How number iner know say he get soup??? 🤣😂😂🤣 Chai!

Person go don snitch

Dis guys too funny ehen Number one just Dey disham d guy anyhow 😂😂

See fresh egusi soup

Na d ukwani e Dey speak join Dey make me laugh.

😂🤣

This thing happen to me when I Dey 300l. I wanted to drink my last cup of garri in peace na so I carry the last 100 naira wey I get make I go buy condiments. Na men collect both the garri a the 100 naira. School days at mediatrix mbonu ojike

🤣😂 Eya pele

My bro e no easy ooo. At one point dem even collect my blackberry z10 because one babe Dey follow me smile. Dem say na babe wey 001 Dey eye. After that period we sha became cool because I collect my phone back from the 001.

Na one of the reason I no rate cult be this. Na monetization

Omo

Nobi igbo I dey hear this guy dey speak?

I doubt o

Na Igbo him dey speak no worry

@BadmanRic It's Delta igbo Ukwuani

@_ikechukwu511 @BadmanRic It’s igbo. wtf is delta igbo?

Na make you dey see the level of stupidity

Who send you go join cult

Ask ham o

I’ve been laughing so hard here Lol 😂

🤣😂🤣

You should watch him when he became powerful... Small bullet was lighting people up and down... Even number 1 collect

@naijaconfra come help this guy

😂😂😂

For what for what I too like juvic ooo 😭😭😭🤣🤣🤣

🤣

Number 1 bring 2 fufu, make Una paste the soup together na

Omoh you no fit do me this kind thing oh no matter your hierarchy 😂 inconvenience no Dey BAN I go just Dey look my guy Dey laugh when dem go run ham this kind thing and e no go get mouth talk just because dem get rank and him na just sailing arms

Number 1 know the exact location of the soup. Like say the soup get gsp

I go lite oh 😂😂😂😂😂😂

🤣🤣😂

Biggie enter my room come disarm my last onions by force , carry go cook rice for em apartment .

@Bigmighty0147 I like this guy skit like mad lmao 🤣 number 1 wahala No light o 😂

Funniest video I’ve seen this year

😭😭

😁😁😁

No 1 don carry soup oo

"Number 1, number 1 u don come again ooo" Laugh near kill me😭💔😂😂💔

The ndokwa language is funny 🤣🤣🤣🤣🤣

The Igbo he’s speaking is hilarious

Kwekee

😭😭😭

Abeg this guy handle, I don fine am tire

Na them go collect person babe join 😂😂😂

this thing fuunny like madd🤣😭

This skit go wound me 😅

😂🤣

😄😄😂😂😂😂

😂😂😂😂😂

This guy na fowl 🤣

The meat pain am 🤣😂

