ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Since when did people start using intelligence to banter?๐๐๐๐๐๐๐๐
21,474 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
39 ๆก่ฏ่ฎบ

Please donโt leave there neck anytime soon

@LpTbEaT Never๐คฃ

Chibuzor could not get a shot on target in a World Cup final ๐คฆ๐ฟโโ๏ธ

These pictures ๐๐๐

Mama๐คฃ

"I rugged oh" ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐๐my guy

๐คฃ

If you stop cooking problems go deyโฆ need more pepper??

Tomorrow we go again ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I Dey TT too no stop abeg ๐๐

If you explain finish Drop am here:

The rat is rated out

No mind Mbakwe fans ๐คฃ๐คฃ

Ronaldo the fraud ๐ซด๐

You just dey give me joy left and right ,back and front๐ ๐ ๐

I dey for you๐

Ride on big shout out to you โค๏ธ๐

Na that one dey pain me pass how dem go say I no sabi ball because I choose to support Ronaldo?

Them never see anything ๐

My Tee!!!๐๐๐

U just got a new followers as a pure Ronaldo supporter โค๏ธ๐ฆ

We just started

Wetin kill am he sey he wan win world cup

Where is C Ronaldoโs World Cup trophy. ๐๐๐๐๐๐๐

Messi fans after saying what is goal without a trophy suddenly hyping Messiโs beautiful nonsense.8 goals with afcon and zero shot on target in World Cup finals

Them go feel it

Kombo come calm like small pikin ๐๐๐

I see you ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Dey didnโt cedis coming๐๐

Go and marry oo good husbands don dey finish at old age you start to dey cry sey na Ronaldo do you. Just dey play.

Thank God everyone eyes ๐ have open nevertheless youโre so pretty ๐๐๐๐

R@gged mama๐

Those people just dey shalaye since Sunday kombo don run out of Agenda he don dey post yamal bro

Looking smart ๐

๐๐๐๐

Omo, you rugged true true kill dem for me

Run enter dem if they do anyhow

๐๐ e be like u be delta girl
