Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Singer Davido Performs at Delta State Governor’s Son’s Wedding in Asaba
142,658 görüntüleme • 21 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Davido no dey miss big wedding 😂🔥 Asaba was definitely on fire tonight! ❤️🔥

you wan beat am

This one don fall off reach where na for only wedding him fit perform Make dem sha dash an grammy 😂

“Wetin this one Dey sing sef?. Amphibian”

Davido don dey get pride oo, him come my state and him nor con see me

Who be dis guy 😂

Shaking my head 😂 OBO no dey miss when big boys call. From private jets to wedding stages, Davido’s calendar na different universe

Which state government ban davido that year?

No be where thay man talk say he no go enter again?😂😂

Why davido come dey do teeth like person wey no get sense He's old for all that

Wow 😮

Please Nigeria, who's Davido I don't think this is music, guy what are you singing?

That's so amazing and I love you guys...elders🥰

Na only where e fit perform be this

Someone please remind me again, which party does the Delta state governor belong and which party Davido swear say em no go ever support. Hope all those political jobbers are seeing this? I won't say more than this. Congratulations to the newly wedded couple.

01

He should pay a visit to Edo State before he returns 😂

Wetin Davido deh do teeth like goat wey deh fire ? 😏 all them osakpolo’s 🤔

001 🔥🔥

"Most booked"🤭

Always shouting

Who is the governor of delta state @grok

Na AKPAN @wizkidayo send dis guyy notin u wan tell me 😂😂😂🤣🤣😂😂🤣🤣🤣😘

Baba just dey chase clout anywhere belle go🤣😂

See more

Some of you are lame in the head......

Happy Sunday

See more

Can never be my goat.

Anywhere belle face, nawa for osakpolo

Same Delta state a citizen of this country died in because of 1.8 million Naira loan is where this lavish wedding ceremony is taking place! We are not yet ready for revolution

OBO Baddest
