Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Singles will not like this video
68,587 Aufrufe • vor 13 Tagen •via X (Twitter)
33 Kommentare

I no wan talk wetin de my mind. So far they're happy make dem just de happy de go

See teeth Make God forgive me

Single people should rather tap from their grace.

It's always the low quality videos😅

This is a relay-shun-sheep😭💔

Once this wire drop i go enter 10 relationships This see finish too much

Two fools

Two mumu 😂😂

Favour again?

😔😔😔 make I just Waka pass

See this bastards 🙄that your thing go lost

very sickening for my views

What's going on here

Sheleya daddy and mummy

If we will not like it while did you post it

Me i like am ooo

God when?😂😂😂😂

Omo pikin wey dem go born go worwor pass that alien wey dey that predator movie

Make una save the video so una go rewatch ham wen e sup 😆 but for now I Dey happy for una

Aaahhhh...it is finished😱

The guy fit later blow

Buy tooth brush give ur man as gift na Try surprise am

Na still billing go end am You can never take me alive 😭😭

Yaba left online, why you carry their love matter like this? Dem dey enjoy low-key, viam, you carry their matter come for all singles to judge.

Feminists can never understand!!

I single I like am 🔥✌️

There is a lot wrong with this video

See how you be 🤣😭

Single people, make we go hold our pillow tight, na our turn go come 😂

Them don too fvck each other sotey dem don resemble each other

Someday another Man go ask her this question wey you ask her.

Let me believe is AI..

Make she come my side you go no say that your thing were sweet her so na only Maggie you never add crayfish inside 💪
