Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

1,184,947 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

39 Kommentare

Profilbild von Omo Kogi (Yagba) 🌍
Omo Kogi (Yagba) 🌍vor 1 Monat

This is too easy naaa if you understand science

Profilbild von Efe 🥷🏼| Yeyeboo
Efe 🥷🏼| Yeyeboovor 1 Monat

It not that easy tho

Profilbild von Nma✨🌹
Nma✨🌹vor 1 Monat

How did that girl think the apple will sink

Profilbild von Efe 🥷🏼| Yeyeboo
Efe 🥷🏼| Yeyeboovor 1 Monat

It’s a mind game

Profilbild von Ⓜ️🅰️Y🅾️R 🎯🎯
Ⓜ️🅰️Y🅾️R 🎯🎯vor 1 Monat

@dhaboy01 Mumu boi

Profilbild von 💕Mide💕
💕Mide💕vor 1 Monat

Some of dem no sabi anything

Profilbild von Efe 🥷🏼| Yeyeboo
Efe 🥷🏼| Yeyeboovor 1 Monat

It can be pretty hard to guess sometimes

Profilbild von Ògbéni Àkànbí
Ògbéni Àkànbívor 1 Monat

Na this girl dull pass

Profilbild von simplicity
simplicityvor 1 Monat

The biggest fool in the game

Profilbild von 𝐎.𝐆™ 🤎
𝐎.𝐆™ 🤎vor 1 Monat

This game go whyne u

Profilbild von Efe 🥷🏼| Yeyeboo
Efe 🥷🏼| Yeyeboovor 1 Monat

Big time

Profilbild von TundeOfAllTrades🌴
TundeOfAllTrades🌴vor 1 Monat

Person see yam, werrey still say float😂

Profilbild von CollyLfc⚔️♻️
CollyLfc⚔️♻️vor 1 Monat

You dey see aluminum you dey shout float. As how nah

Profilbild von 🎀Adjoa Lee ᴸᴿ🌹⭐
🎀Adjoa Lee ᴸᴿ🌹⭐vor 1 Monat

I’ve learnt something 😹

Profilbild von Efe 🥷🏼| Yeyeboo
Efe 🥷🏼| Yeyeboovor 1 Monat

We learn everyday

Profilbild von Destined Destinho
Destined Destinhovor 1 Monat

The most shocking of them all is the guy expecting an iron grater to float

Profilbild von EMPEROR 👑🏆
EMPEROR 👑🏆vor 1 Monat

This one dey shout FLOATTT

Profilbild von Zelox🕶️
Zelox🕶️vor 1 Monat

You go just know who no pay attention for school

Profilbild von MALOZY 🀄️🐂
MALOZY 🀄️🐂vor 1 Monat

Nobody vex me reach this guy 😡

Profilbild von Black Savage
Black Savagevor 1 Monat

This guy na werey, he no get any sense😂😂

Profilbild von TimX | Million-Dollar UX Design 🚀
TimX | Million-Dollar UX Design 🚀vor 1 Monat

He should be isolated from society…

Profilbild von Peter phransees emli
Peter phransees emlivor 1 Monat

They suppose wipe that guy wey talk say yam go float oraimo cord for that him coconut head😃

Profilbild von OLAYIMIKA🫵🏼🖕🏽🎱
OLAYIMIKA🫵🏼🖕🏽🎱vor 1 Monat

He’s the dumbest person I’ve ever seen 😂

Profilbild von 𝕻𝖊𝖊𝕮𝖗8𝖘
𝕻𝖊𝖊𝕮𝖗8𝖘vor 1 Monat

You are not going to rage bait me

Profilbild von $IR_VINC€NT ⚜️🪙
$IR_VINC€NT ⚜️🪙vor 1 Monat

You're a fool!!!!! 😡 , How Grater won float when there's no trapped air pocket inside

Profilbild von Ibukunnubi
Ibukunnubivor 1 Monat

Principle of buoyancy

Profilbild von 🅲🅷🅸🅶🅾🆉🅸🅴
🅲🅷🅸🅶🅾🆉🅸🅴vor 1 Monat

If u mumu pass dis boy ur life don spoil

Profilbild von Nungua Burnaboy parody
Nungua Burnaboy parodyvor 1 Monat

That phone is not good abi

Profilbild von T.Slim
T.Slimvor 1 Monat

The way he shouted “float” and the disappointment on his face afterwards 😹😂😂😂

Profilbild von Jiggy Tv
Jiggy Tvvor 1 Monat

My reaction after the guy said float to the yam.

Profilbild von Ijoba 𓃵 💵💰
Ijoba 𓃵 💵💰vor 1 Monat

The girl na ode Apple Will float

Profilbild von SuGaR daddy👅
SuGaR daddy👅vor 1 Monat

Like how?

Profilbild von Dhee✨🌎
Dhee✨🌎vor 1 Monat

Interesting game tho

Profilbild von Love Doctor
Love Doctorvor 1 Monat

The lady in the White pull-over no get 1 sense, even after seeing fruits float, she still can’t get 3 chances 🤬

Profilbild von keep that smile hanging
keep that smile hangingvor 1 Monat

When all this hungry man game trend go end abeg

Profilbild von James Ogbaloi
James Ogbaloivor 1 Monat

@TheAdukeIbadan Archimedes principle/law of floatation

Profilbild von Bj_Myke2
Bj_Myke2vor 1 Monat

The guy that said flout for the filter should be killed

Profilbild von Chima Williams
Chima Williamsvor 1 Monat

They are not even thinking, they just say whatever comes to their mind.

Profilbild von ODUN
ODUNvor 1 Monat

How iron go take float

Ähnliche Videos