Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Sir Dickson I still want this version of olamide sha! 😌
Комментарии: 12

Na why I like Badoo. You can't see him in this kind of mess.

This was prime banter.. Olamide tell Don jazzy make he no come lagos that year.. Something like that 😹😹😹

This one's for the Crypto Whales ⬇️ NEW exclusive & luxurious experiences have been added to Apply today & #TravelUnlikeAnyOther with your favorite cryptocurrency.

@Wizarab10 Dija career finish for here😂😂

@Wizarab10 She go dey put mouth for senior men fight lol

@Wizarab10 See proper bantering here. Na this kain beef I dey like no be the oribuu wey dem dey do now lol

@Wizarab10 But honestly Baddo anger was justified, Kesh had a lot of hits that year.

@Wizarab10 Ọmọ but that don jazzy response mad gan o😂

@Wizarab10 If anybody way dey intelligent watch this video,you would know he wasn’t fighting for he’s self but for someone he cares about,that’s what a leader does. But una IQ dey very low

@Wizarab10 Na Dija suffer pass after this video 😂😂

@Wizarab10 This is what we call industry beef No be this cho cho cho for IG story 😒

@Wizarab10 Na here Dija career finish
Похожие видео
Sensitive content
This my body sha 😌
JADROLITA AI
157,531 просмотров • 1 год назад
