Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Sir Dickson No be her be this
154,649 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

I pass who you fit detain, na why you go for looks. At least you know your mates. You be fine boy, you still get money, but na you marry OG OS. You're so dumb you're celebrating copy and past message of financial gratitude as love message. If you do anyhow, I go tell Ayo make e call your wife. You know she can't resist his big dick You be trash, still kon marry LAWMA

@Wizarab10 How Una take know say na her?

@Wizarab10 Am fucking traumatized Omo nah to just the carry os be the way oooh

@Wizarab10 lol nobi she but d context though 😂

@Wizarab10 Omo 😲 If I Shadrach ever trust woman aside my mom for my life Baba God cut my neck comot..

@Wizarab10 Na why I leave land use the money buy data be this

@Wizarab10 If they said na She, na She e be. I no get time to do any research!!

@Wizarab10 My own question is what would be running through of this guy she's with now? Like damn people dey courageous sha

@Wizarab10 No b gadus b this 😂😂😂

@Wizarab10 My head o 😭😭😭😂😂

@Wizarab10 @Olafundz01 Guy
Benzer Videolar
Sir Dickson I still want this version of olamide sha! 😌
©️Mr Xperience
55,663 görüntüleme • 1 yıl önce
