Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Small Fireboy challenge, boys don carry plane 😭
168,031 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

2bexvor 1 Jahr
That’s a simulator obviously. And why’s no one talking about that BAD landing 😂😂. I’m sure he’s still learning though. Kudos to him ✌🏽

Adedeji Michael🪖🪖🪖vor 1 Jahr
Pls can someone pass me rope. I don tire😂😂😂 Why oppression na

Malik Ajaddi ⚖️😎❤️vor 1 Jahr
When Fireboy talk Lambo, he mean any kind of luxurious transportation 😂

🔴Temi UI/UXvor 1 Jahr
Levels

THREE EYED RAVEN🦁vor 1 Jahr
I no get Suzuki to do the challenge, this one carry Bombardier

Dadzievor 1 Jahr
Lol That's a simulator na

Daveofweb3vor 1 Jahr
This kind thing @IsaacOlatunji15 and @adeshinaJeleel go fit do

Daddy Yo ™🦉vor 1 Jahr
That landing in real life, your license don go. 🤭

yinkavor 1 Jahr
Na Lambo Fireboy talk , na plane una go carry .. e ma calm down o 😂👍

Ryan of Southseavor 1 Jahr
Omo! Na this dude win the challenge o
Ähnliche Videos
1:06
Sensitive content
Small argument like this , women don carry their bag say dem dey go house. Why ?😭😂
Oyindamola🙄
145,860 Aufrufe • vor 1 Jahr
