Loading video...
Video Failed to Load
Small Fireboy challenge, boys don carry plane ๐ญ
168,031 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

2bex1 year ago
Thatโs a simulator obviously. And whyโs no one talking about that BAD landing ๐๐. Iโm sure heโs still learning though. Kudos to him โ๐ฝ

Adedeji Michael๐ช๐ช๐ช1 year ago
Pls can someone pass me rope. I don tire๐๐๐ Why oppression na

Malik Ajaddi โ๏ธ๐โค๏ธ1 year ago
When Fireboy talk Lambo, he mean any kind of luxurious transportation ๐

๐ดTemi UI/UX1 year ago
Levels

THREE EYED RAVEN๐ฆ1 year ago
I no get Suzuki to do the challenge, this one carry Bombardier

Dadzie1 year ago
Lol That's a simulator na

Daveofweb31 year ago
This kind thing @IsaacOlatunji15 and @adeshinaJeleel go fit do

Daddy Yo โข๐ฆ1 year ago
That landing in real life, your license don go. ๐คญ

yinka1 year ago
Na Lambo Fireboy talk , na plane una go carry .. e ma calm down o ๐๐

Ryan of Southsea1 year ago
Omo! Na this dude win the challenge o
Related Videos
1:06
Sensitive content
Small argument like this , women don carry their bag say dem dey go house. Why ?๐ญ๐
Oyindamola๐
145,860 views โข 1 year ago
