Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Small Fireboy challenge, boys don carry plane 😭
167,998 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

2bex1 yıl önce
That’s a simulator obviously. And why’s no one talking about that BAD landing 😂😂. I’m sure he’s still learning though. Kudos to him ✌🏽

Adedeji Michael🪖🪖🪖1 yıl önce
Pls can someone pass me rope. I don tire😂😂😂 Why oppression na

Malik Ajaddi ⚖️😎❤️1 yıl önce
When Fireboy talk Lambo, he mean any kind of luxurious transportation 😂

🔴Temi UI/UX1 yıl önce
Levels

THREE EYED RAVEN🦁1 yıl önce
I no get Suzuki to do the challenge, this one carry Bombardier

Dadzie1 yıl önce
Lol That's a simulator na

Daveofweb31 yıl önce
This kind thing @IsaacOlatunji15 and @adeshinaJeleel go fit do

Daddy Yo ™🦉1 yıl önce
That landing in real life, your license don go. 🤭

yinka1 yıl önce
Na Lambo Fireboy talk , na plane una go carry .. e ma calm down o 😂👍

Ryan of Southsea1 yıl önce
Omo! Na this dude win the challenge o
Benzer Videolar
1:06
Sensitive content
Small argument like this , women don carry their bag say dem dey go house. Why ?😭😂
Oyindamola🙄
145,845 görüntüleme • 1 yıl önce
2:28
Sensitive content
Paper chaze don carry wetin pass am 😭😂
Oyindamola🙄
155,883 görüntüleme • 1 yıl önce
