Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

So Davido don Dey chop this OchaCho money update since 😳😭😭

333,714 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Yangi
Yangi2 дней назад

This was in 2020 in otukpo, I was fucking there. Davido, Peruzzi, Zlatan and Teni came for Ochacho carnival 2020. Davido do dey chop the update since.

Фото профиля Onyema Joseph
Onyema Joseph1 день назад

This ochacho give Davido one hectares of land for 2019

Фото профиля Miguel
Miguel1 день назад

With all these promotion if this boy no later enter top 1️⃣ e no go make sense o

Фото профиля Zikman
Zikman1 день назад

Davido na wicked person , he just collect update hide am to himself since

Фото профиля 𝓐 𝓑𝓸𝔂 𝓗𝓪𝓼 𝓝𝓸 𝓝𝓪𝓶𝓮 ✈︎🧑‍💻🇵🇱
𝓐 𝓑𝓸𝔂 𝓗𝓪𝓼 𝓝𝓸 𝓝𝓪𝓶𝓮 ✈︎🧑‍💻🇵🇱1 день назад

Which person house front u think say him and zlantan ibile go play drum dey dance

Фото профиля 𝖊𝖗𝖊𝖍. archives
𝖊𝖗𝖊𝖍. archives1 день назад

This was the same day he made the drumming meme

Фото профиля SABI BOY
SABI BOY1 день назад

30-begg@rs no know say t0t0-begg@r sef dey beg like them... flopido fell 0ff; no hit, no tour, 0ri-ibu album don fl0p upon all the farming with $4k weekly.... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

Фото профиля 1life
1life1 день назад

obo don dey in this ochacho billing since o

Фото профиля Glock
Glock1 день назад

First time seeing davido loyal

Фото профиля Muhammad
Muhammad1 день назад

E don Dey hide the update since😭😂

Фото профиля Uzual Zuzpekt 👣
Uzual Zuzpekt 👣1 день назад

T@lentless t0t0-begg@r wey b advanced-begg@r, 0ri-ibu album don fl0p upon all the farming with $4k weekly... flopido is already in his No-Hit Era alongside bombo-boy and wizshit... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

Фото профиля RuE🧘🏽‍♂️
RuE🧘🏽‍♂️1 день назад

We sabi since😂 Day1 30BG active af

Фото профиля MUHD_IB
MUHD_IB1 день назад

Real gee

Фото профиля Basil
Basil1 день назад

Omo

Фото профиля 🇱🇷🇳🇬
🇱🇷🇳🇬1 день назад

PEPPER THEM BOLANLE PEPPER THEM OO

Фото профиля George
George1 день назад

OBO sef dey hide update

Фото профиля Real Life 🐐
Real Life 🐐1 день назад

Omo see my WP @Zlatan_Ibile 🐐

Фото профиля Korede owolabi 🇬🇧🇨🇦🇺🇸
Korede owolabi 🇬🇧🇨🇦🇺🇸1 день назад

Make e feature Asake case closed

Фото профиля Clown Facts 🤡
Clown Facts 🤡1 день назад

This guy is such a kindhearted guy, showing love and loyalty to people. See as he dey give the guy his flowers but some people go dey say na coz e dey lousy.

Фото профиля GREATNESS
GREATNESS1 день назад

AI

Фото профиля cousinex
cousinex1 день назад

Zlatan no go let us hear word

Фото профиля ÇLÕWÑZ¥ 🤡
ÇLÕWÑZ¥ 🤡1 день назад

Omoh

Фото профиля ŁÙÇÍFÈŘ 🦅
ŁÙÇÍFÈŘ 🦅1 день назад

Omooooooo

Фото профиля .
.1 день назад

OBO🤣🤣

Фото профиля PODAK____🦐
PODAK____🦐1 день назад

So slovido don hide update since 😂😂

Фото профиля Ebira Boi
Ebira Boi1 день назад

Una dey wine us

Фото профиля JustTheGuy✞
JustTheGuy✞1 день назад

“OBO dey hide update” and it’s just begging SMH

Фото профиля eb_accra
eb_accra1 день назад

Real life Davido cars be like bus, all these internet cars nko?

Фото профиля 𝓐𝓭𝓲𝓰𝓾𝓷 👑
𝓐𝓭𝓲𝓰𝓾𝓷 👑1 день назад

There are friends and there are brothers!

Фото профиля .
.1 день назад

Ochacho update 😂😂😂

Фото профиля big Chucky
big Chucky1 день назад

Davido forever

Похожие видео