Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
so god call 2 brothers at once ๐๐
45,586 Aufrufe โข vor 17 Tagen โขvia X (Twitter)
41 Kommentare

God called Peter and Paul I no know who call loader and picker ๐๐

๐๐

This pastor update don dey cast๐ญ๐ญ

๐๐

If I catch my parent for this kind settings, they go explain tire cos wtf

nothing u wan do bro

Normally bro this religion something no be something you go too drag. But i gats stop them from this kind settings sha

Pastor Loader and picker ๐ญ๐ญ๐ญ๐ As yahoo no pay again Dem run chop church update ๐ญ๐ญ๐

Is that handle for real "Twins warrior" As in Chang Mo Kay vibe

yes

He Dey ask that second one which format make he paste for their CLs

See as pastors dress like picker ๐ญ

Na pastoring work them dey boom, The problem is baba gave them the wrong soap, them drop laptop enter church. Na staedy cash out

Na people were dey go church i blame

Na the new update be this E sharp pass celeb sef ๐ญ๐ญ

Twin calling ๐

This church update I must chop am sehhh

Efcc need look into religion matter๐

Him even tell them make them buy designers...๐คฃ๐คฃ

The two MUSKeteers

Lol ๐

Make me sef run am

๐ญ๐ญ๐ญ God please.

Clowns twins

Na wetn my mama want make I do be this lol

๐๐

Omo that woman dy fuck up oh ,make me go become pastor because say she be pastor lol,if God wan call me no be me e go come tell direct ?

Nah who guide god go call ๐

๐๐๐๐

I canโt wait to build my church too please yโall should patronize me

na to go carry my twin brother wey dey village join body make we run dis update

Dem don get fra

Una shaaa wan cast this pastor update before I join am ๐คฆโโ๏ธ

Middle man and picker. God na loader

You say God call who For this swagg them dey pull Let's be guided here oo

Is hereditary

Been think say na 2 hip hop artist way come perform for church

lol naija which way

Christianity is like a joke to people nowโฆ except so called claimed Christians who pays blind eyes to the rubbish their fellow Christian are doingโฆ. โChristianity is a lifestyleโ a Christian friend of mine said โitโs not a religionโ she goes on catholic is a religious Pent

He put them for conference call lol

Instead make you ask update from them you go day write so God
รhnliche Videos
Aremo Gucci don call Opa6ix on snap. Na once he humble ๐๐
TENIOLA
349,401 Aufrufe โข vor 1 Jahr
Why are some brothers just not romantic at all? ๐๐
Adwoahโจ๐
436,399 Aufrufe โข vor 1 Monat
