Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
this egbon still de 2012
1,939,471 просмотров • 25 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 75

I first think say nah CCTV footage

me too

If I don hear the voice I Dey alright ooo if he like make he Dey 2009😂😂

real fan ❤️❤️❤️

Kurombe jor

kurombo?

Sounds better in 1.5X

make I try am

Na daddy u Dey call egbon ?😂😂

i hear say na grandpa now

Yes o. Me sef shock when I see it 😂

fb chief 🙏🏽

I just dey perceive caro white everywhere.

Which phone he dey use ?

Nokia c2

Esin 😂😂

This bros SABI no worry , no song Dey flop for hin side go and check.

okay

Make una send egbon link for 2026

😂😂😭😭

Make he meet us for 2027 cus this year don end sef 😹

Orise femi dey sing, very talented but his music is not my type of music

i love him too actually but naahhh

Nothing wrong with this music

not the music bro

The music, the style, the dance. Everything still valid.

valid for you

Y'all need to learn to leave people tryna earn an honest living and bothering nobody alone!!!! Clicks, views and online engagement is really making the bulk of you lose your humanity.... Na wa

Fvck! Chelsea Dey lose u Dey post this thing

go hold alonso

😂

Una go just dey talk trash for engagements...when last you filthy hypocrite talk about mohbad?. Person dey alive and well dey enjoy hinself, u still dey spill shi.

@igbalode1g2 He has always bn a low typo nigha from day one, dats his lifestyle so leave him alone

@igbalode1g2 i no go leave am bro

@igbalode1g2 Anything dat makes u happy fasho

@igbalode1g2

Just remembered his LIFE album, jammed it soo much back in 2018.

solid album 😮💨

Una get problem fa… These are legends who got the real African vibe, and the bravest of hearts to use there music as a tool for change. Wetin u wey Dey 2026 do wey special, photocopy generation. Always respect and encourage there works.

k

Na that’s his sound

no one is talking of sound bro 😭😭

2012 ke... Egbon dey since 2005 sef. Junglist days

😭😭😭

@1meajay Na carnival dem Dey play him song 😂

@1meajay no let him fans hear oo

@1meajay 😂

If yu like slander him say hin camera no clear... hin don dey live yur own dreams since instead make una try make am too... yu dey check hin phone camera... wetin be the name of this song abeg

ur phone no get shazam ? make u shazam the gbedu

Jay Z, Nas, Ross never stopped rapping the way they did in 2012, I don’t see the problem

WTF 😂

He has is own audience🤷🏾♂️ E no tell u say e wan top chart

k

The egbon is 42 years

41 bro

I no understand, Make he no dance to him song again?

The way I like this sound😭

i like it too

Which one be 2012, this one na 2005

😂😂

Person wey do music video 4 years ago and dey spray 50 naira notes for the video?🤣

the egbon de really lack behind gon

No be lie

This settings be like g@y people own

the settings no sharp at all

Still better than ur 2026 😏

k

That’s was terrible to watch

Oritse Femi don release this song tey-tey nah. Try dey listen with ur church Mind

no one is talking about the song chief

Not bad sha. I wouldn’t listen tho

No be oristefemi be this?

na ham

Na plaza him take Dey work now??

no. na musician
