Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Who fit help me catch this girl?
191,852 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 57

She should have said oh my devil instead of oh my God😂😂

She never serious.😂

😂

Her parents never know wetin dem dey nurture

@BabzZico55806 Them think say na normal human being them born.😂

Nollywood sees this as nonsense….Hollywood sees this as a maddd script

I see the vision.

No no, instead of the cry, it should be laughter

Righttt?

Yea

I don see your second patient.

she suppose dey the upside down make demogorgon chop her nyash for this rubbish

You harsh.😂

Oh my devil and suffer in violence, that’s the opposite

She missed that.

She most definitely did

😂

Why e no equal? Abi na my eyes

Ashawo😂

Thank Devil, she had one job

Just one.

First sign of mental illness

First?😂

She the live near Aliko avenue …. You want her numb make you dm

I dey your dm like this.

She dey my street, 2k make I drop her address

DM😂

Cydm😂

Who be this one abeg😂😂😂

She don crase.😂

Very well o😂😂😂

Nurse, someone just escaped

Person go just serious dey mumu 🤦🤦

Omoo😂😂

She’s so creative Love how her brain functions

Me too.

Who the fuck is she 😂😂😂

If you catch her please make I use hand touch her small Her brain need better resetting

No wahala I go leave am for you.😂

700 followers Banger post How you take do am brooo?

Omo I just Dey engage Dey go.

We suppose flug this one 😂 @sealed1234 Ur sister?

She should hv thanked Satan instead of God 😁

make yoruba film script writers and producers no go come across this pov sha.😂

Too many plot holes

Oh my Satan*

Who dey born all this people sef 😭

Instead of wearing cloth, she should be naked

Wetin she do you baba

E get wetin I wan just tell am.

😂😂😂

Who gave this small girl cana 🤦

Wen u feel say u de okay 😂 But ............ Ur mentally ill 🤕

This is funny abeg But still inform me when you catch her😂😂😂😂

WTF did I just watch

Wtf is this?

-@lanre1220 sister
