Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
So Peter Okoye was there yesterday when this guy was making this video ๐
813,856 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
30 Kommentare

Baba don move on with his beautiful life and business Lol VDM, and ratels, a bunch of jobless people that feed off content creation are still scrambling for his attention. If youโre big youโre big

Peter is free from the whole stuff cuz heโs spoken out all that has been bordering him๐๐๐คท๐ฝโโ๏ธ Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday๐

the way them turn serious matter to skit๐๐

Na him get the house naw so you no expect make he no dey the background

Ah been wan talk Shey how did he even get inside the house at first ๐

Them just dey use us catch for online

Imagine using people to talk shit about your family just to promote your brand.

Shey you see say na Nigerian emotional support he need ? Selling his goods and services while messing with his families mental health mugu

So na inside this house peter dey cry. Una no really know wetin God don do for una sha๐ถโโ๏ธ

โPeter was there yesterdayโ, abeg Shey no be him house?

Na Jeff world wide be that naw

Ah, this one don turn behind-the-scenes episode. Na una dey give us premium content abeg. ๐

Peter okoye everywhere Infact the Okoyes needs to be documented at this point๐๐

This him and his brother house sef Aftet how many years, i no think say any celebrity house don beat their house. AY comedian and Timaya house too make sense.

Wait so Peter dey use us catch cruise ni oh what?

You no see the background say na Peter house

That's to let you know the whole Peter okoye pandemonium was just a decoy to sell his own brand

Guy life is just so simple

All these clout-farming gimmicks no dey work again... Mr-piss is already in his No-Hit Era, make dem jus settle instead of dropping afro-Ai fl0ps... siri play olodo uprising by dammy krane ๐ฅ

Lmao ๐๐๐๐ I know he was

His healing has begun.

Their money long

65,000

Linke up

Everything for martketing

It's his house na

Omo ๐ญ๐

Na cruise them Dey catch ๐

Where e go dey? No be him house?

Na movies remain like this MrP just dey confuse us here
รhnliche Videos
lmao there was NO reason for peter to do this ๐
แดสแดแด ๐
288,986 Aufrufe โข vor 10 Monaten
