Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
So true😂😂
17,620 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Omo I have been indoor for like 3 months before. Whenever my friends are coming over I send them list of what I need 😂😂😂

I naked like this sef 😂😂😂😂

Soapy nko??

dat last part off me...😂 dat tin still do me 2 weeks ago.i don put rice for gas already I no no say salt don finish....just to come out walk to provision shop next House beside my place e dey stress me like mad... Omo I cook rice like dat ni without salt...😂😂😂😂😂😂😂

That last one ehn. Them Dey soapy a lot too 😂😭😭

Omo you see that last part e don nearly kill me I no go chop till I feel like say I wan die

You for kuku carry the AC put inside the pop 😭

Wetin total mobil oil dey do for parlour? No be soap una dey use again?

Monitoring spirit 🤣🤣

I see the engine oil brother 🙂↕️

I relate to all😹

I no dey fit cook if light no dey.

I have been indoors for about 6 months, the life is stress free 😃I go out once in a while sha and I'm very lazy 😂🦥

You dey drink engine oil?

Forth one and the most important; Soapy

As this guy dey talk I wear only boxer dey chop 😂😂😂👍👍

Not entirely true Someone like me doesn't even like food that much E dey hard me to cook self 😭😂😂😂

Funny how point number 1 is my current state 😂😂😂😂😂

No lie detected 😂

Why you Dey cast me na 😩😩😩

Naked - No Chop alot - Yes Hard to go outside - partially true

I dey naked like this self 😂

Me I dey wear cloth oo

I stay alone and in all he mentioned I’m only guilty of the 3rd one.

Guy 😂

Omorrr I no Dey waka nacked for house o, relax

That last past, guyyyyy 🤣

I Dey chop a lot 😂

😂

Omo no be lie 😹😹

Be like bro no even wear cloth do the video.

Bro why you de monitor me naa 😂😅, omo to commot hard ooo, cos I no wan wear clothes 😂😅

Why you no add Soapy guy 😂
