Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Solid and sleek innit? ✅✅✅❤️❤️❤️🙏🙏🙏👌👌👌 HotWav Season
62,078 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Sammy have you seen your what your junior brother is doing?? They’ve now downgraded you from manager to pz boy 😂😂

Charley commando phone paa the first one nu, be like Grenade oo, them throw hit you norr you go kpai 😭🤣🤣🤣

Wey Phone wey dey Like Casio Calculator?🤣🤣🤣🤣You no even get shame to post sure Wale say if you no post ,No salary this month for u 🤣🤣🤣

Power bank or phone?

Tsw phone b3n na )s3 power bank 😂😂😂😂

The phone be Kpoooo E Dey weigh pass😂

Baba this thing dey bee u 🤦🏾♂️

Ebi power bank ?

We for talk the truth ooo 🙄

Transformer or power bank

I heard the phone get inbuilt lighter and grinder all. it also get compass that can assist you to every ghetto when you reach an area you don’t know it will guide you. Is it true?

Power bank 😂😂😂😂😂😂😂😂

Stonebwoys manager buys covert oo . U dem dash u china’s phone 😂😂😅

Chaley this weapon de3 u fit take stone thieve den go carry ur thing back 😂😂😂😂 what a power bank phone😂😂

Why say everybody dey show the back of the phone buh noe wan on the phone make we see the features? Phone mu banku paa oo🤣

Momo phone paa o😂😂😂😂😂

You dey hold this powerbank dey talk sleek 😂😂😂

Military phone why we dey go war😂

The wey u people Dey Mk we wey Dey use iPhone 17pro Dey suffer err hmm😭🤣

No be XTIGI power bank that🙄

Eii make una talk the truth o

Power bank anaa ??

😂🤣😂🤣

The first one nu, e be calculator or power bank? The second one too e be iPhone 17 or what?

Power bank anaaaa

This be phone, phone wey check like power bank 😂😂😂

Tf is solid and sleek about this?😒

So Sammy can u use this to collect a girl number oh let be serious chale

The word "sleek" nu wotease3 di3? The grenade you dey hold nu e be sleek? 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Sei kutuu sɛ calculator 😂

Father please Stone just spent a millie on cars oooo,ein MC self get ein own,this one too you go post fr Facebook or you waiting for an agenda to drop before 😂🤣😄,you come post power bank say ibi phone

This one ebi like Mason guys demma phone. Cuz dis one block fall for top sef nothing do am ooh

🥂🥰🥰

💚💚🔥

china mu china paa oo 😂😂
