Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Some boys reality😭😂😂 #content #milkish #settings
Комментарии: 28

Bro couldn't believe his ears 😂

Brr that line is goated 😂 "you supposed dey chase the bags"

I wish sey the werey dey X I fir tag am

Bro wetin be this?😭😭

Na trench boy own I de wait for bros

K way??

Una don dey overdo

You suppose to Dey chase the bag😅

The fact that I know someone like this

Sector Boys

😂❤️

Normally submarine na fool

I go drip 😂

Lmao. E go bag babes with this thing like mad. Everything na aesthetics..

Oti yawerey 🤣

😂😂😂

Literally just Dey see trenchboy now now 😂

😂😂😭

Once school close and milkish reach Lagos he go just dey role out mad mad contents for us Be like awka no dey gree am reason fine

😂😂

As how?

😂💔

Fake life

All them Settings boys 😂

U suppose dey chase the bag

Nah me be this

I too like submarine o🤣🤣

Milkish the best creator 😹
Похожие видео
When you just bought a car😭😂😂 #content #milkish
Millkish The Creator
250,641 просмотров • 4 дней назад
