Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Some girls just wicked sha 😭😂

61,841 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Dead Curious
Dead Curiousvor 1 Jahr

It’s not wickedness, Nigerian girls lack basic comprehension and communication skills. How do you expect a girl who is always hungry to think straight?

Profilbild von Øťəğä 👻
Øťəğä 👻vor 1 Jahr

Shakespeare got nothing on u homeboy...🤣 At the end of ur epistle na HMMM dem still send give u. Take heart 😭💔

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

whoa thats crazy but have you heard this?

Profilbild von VICBRIEL♱
VICBRIEL♱vor 1 Jahr

Nothing is as painful as Lovin a partner who doesn't love you back,this girl back then would reply my I love text with "thank you"... If you no like me why you accept my advances? 😔

Profilbild von Honeywealthz
Honeywealthzvor 1 Jahr

Calm down na😂😂😂 you sabi how many text she don see wey them still pieces her heart join😂😂. Chilax bobo She still dey think Wetin she wan tell you,you suppose wait for 5 -10 mins first….😂

Profilbild von ⚡️
⚡️vor 1 Jahr

See Wetin she use reply my guy 😂😭

Profilbild von Akpatan Emmanuel John
Akpatan Emmanuel Johnvor 1 Jahr

The reply alone don weigh you down

Profilbild von Henzzy
Henzzyvor 1 Jahr

I tell you lmaooo

Profilbild von Tijani
Tijanivor 1 Jahr

I crack head 😭😭

Profilbild von Ayoni
Ayonivor 1 Jahr

God has a way of defending the defenceless. Na ordinary hmmm…. Exposed this one. How can one go from a message like that to cursing. Baba wan manipulate, God said nope.

Profilbild von MISINFORMATION
MISINFORMATIONvor 1 Jahr

Ooo na ok dem dey take respond give me 🤣🤣

Ähnliche Videos