Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Some people just dey somehow! 🤣

2,807,748 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

43 Kommentare

Profilbild von Abdul Hakeem
Abdul Hakeemvor 3 Monaten

The dog was like plz put me down I will tell ma fellas to back off 😂😂

Profilbild von Osas Igunbor
Osas Igunborvor 3 Monaten

😂💔

Profilbild von OPZY
OPZYvor 3 Monaten

Na me be that if sporty hand don meet me very well, I don't care

Profilbild von Osas Igunbor
Osas Igunborvor 3 Monaten

😂

Profilbild von IMOLEBTC
IMOLEBTCvor 3 Monaten

Nah two things catch my attention. 1. The dog that chose peace after seeing wetin dey front. 2. The one wey overdo nah hin dem use do scapegoat.

Profilbild von Osas Igunbor
Osas Igunborvor 3 Monaten

No be lie 😂

Profilbild von IMOLEBTC
IMOLEBTCvor 3 Monaten

I dey learn life

Profilbild von Omoba Rahmat😇
Omoba Rahmat😇vor 3 Monaten

Vivid example of 5 una fit gather me but nah one person go suffer am😂 eye go first turn the dog🤣

Profilbild von Osas Igunbor
Osas Igunborvor 3 Monaten

😂😂

Profilbild von Temmy ᡕᠵ᠊ᡃ່࡚ࠢ࠘ ⸝່ࠡࠣ᠊߯᠆ࠣ࠘ᡁࠣ࠘᠊᠊ࠢ࠘𐡏 👾
Temmy ᡕᠵ᠊ᡃ່࡚ࠢ࠘ ⸝່ࠡࠣ᠊߯᠆ࠣ࠘ᡁࠣ࠘᠊᠊ࠢ࠘𐡏 👾vor 3 Monaten

E shock them 😂

Profilbild von Osas Igunbor
Osas Igunborvor 3 Monaten

😂😂

Profilbild von Muhammad S.Abubakar ll
Muhammad S.Abubakar llvor 3 Monaten

As in, is the confidence for me?

Profilbild von Osas Igunbor
Osas Igunborvor 3 Monaten

@Muhamma06463045 The guy mind no be here 😂

Profilbild von Mmanua Pro
Mmanua Provor 3 Monaten

That black dog that was used as a scapegoat will never engage in a joint operation again 🤣

Profilbild von Papiroses
Papirosesvor 3 Monaten

DAMBORUBA

Profilbild von Osas Igunbor
Osas Igunborvor 3 Monaten

😂

Profilbild von Sango Mwesigwa
Sango Mwesigwavor 3 Monaten

After being released🤣🤣

Profilbild von Dr. APK
Dr. APKvor 3 Monaten

The last three seconds😂 The dog that chose peace

Profilbild von Lord Of Hype
Lord Of Hypevor 3 Monaten

Watin dem call that sport when dem de play for Olympics that year when dem go roll the thing roll the thing then troway am??

Profilbild von Big Chi
Big Chivor 3 Monaten

This person is not normal 😂😂😂

Profilbild von Sango Mwesigwa
Sango Mwesigwavor 3 Monaten

😭😭😭 they backed off

Profilbild von Jessy Girl
Jessy Girlvor 3 Monaten

The dog he used to wipe the rest will feel like he was set up🤣🤣🤣. "Abeg I no follow una do this thing again oo, no be wetin una talk be this oo"

Profilbild von Talikithegreat🇺🇬🇬🇧
Talikithegreat🇺🇬🇬🇧vor 3 Monaten

This is total madness 😂😂😂

Profilbild von Abu
Abuvor 3 Monaten

@iam_majad At this point, this guy has gone through it all! He ain’t afraid of shit anymore!

Profilbild von Na! MeTV
Na! MeTVvor 3 Monaten

Same energy, just a different vibe. 😂😂😂

Profilbild von @ñkür🔭
@ñkür🔭vor 3 Monaten

Bro is all powerful

Profilbild von Prince OKs
Prince OKsvor 3 Monaten

i get cousin wey all the dogs for my street dey fear that year... He lives our house for theirs anytime btw 11-2am... e sure me say e get people wey him kpai their dog

Profilbild von Nwa Mommy
Nwa Mommyvor 3 Monaten

When he was swinging that dog, shebi you see as the rest keep quiet. This is the same thing that happens when you follow bad friends & they put you into trouble, you'll be the only one to bear the consequences..

Profilbild von Solomatrix🐂🀄
Solomatrix🐂🀄vor 3 Monaten

If you no use one do example the other no go learn 😂

Profilbild von Lil Wonder 🇳🇬🎥💼
Lil Wonder 🇳🇬🎥💼vor 3 Monaten

That show of force is a deterrence to other dogs to not continue with the mission 😂

Profilbild von mAnuEL_bLAc
mAnuEL_bLAcvor 3 Monaten

Who noticed the two dogs at the back stood and watch as them Dey turn the black dog 😂🤣😂😂😂 those dogs were like .. naaahhhhh not me 😂😂

Profilbild von Tiana 🇵🇹💗
Tiana 🇵🇹💗vor 3 Monaten

😂😂😭

Profilbild von Osas Igunbor
Osas Igunborvor 3 Monaten

My guy no get joy! 😂🤣

Profilbild von Lolpuny87
Lolpuny87vor 3 Monaten

Helicopter helicopter 🗣️🗣️

Profilbild von Bolu
Boluvor 3 Monaten

God don catch you 😂

Profilbild von SolarEnergy
SolarEnergyvor 3 Monaten

Lmao 🤣 Some people no well for anybody ooo 😂

Profilbild von King Naeto
King Naetovor 3 Monaten

At this point the rest have learned their lessons

Profilbild von A͟B͟U͟J͟A͟ ͟P͟L͟U͟G͟ 🔌💯🇳🇬🇳🇬
A͟B͟U͟J͟A͟ ͟P͟L͟U͟G͟ 🔌💯🇳🇬🇳🇬vor 3 Monaten

THIS IS ANIMAL ABUSE. ❌❌

Profilbild von Vincent Nneli
Vincent Nnelivor 3 Monaten

That dog no believe am 😂

Profilbild von LORD CDG
LORD CDGvor 3 Monaten

Moral lessons: just use one person set example, the rest go learn 😎

Profilbild von Stylez🥷
Stylez🥷vor 3 Monaten

I like as the guy use that dog do Scape Goat, Everybody dey bark for front, he want show say he be Jackie 🤣, he go dey bite leg.. Eye turn am after the guy drop am down 😀😀

Profilbild von 𝓓𝓸𝓼𝓴𝓲𝓯𝓾𝓷𝓭𝓼💰
𝓓𝓸𝓼𝓴𝓲𝓯𝓾𝓷𝓭𝓼💰vor 3 Monaten

See banger tweets...

Profilbild von Osas Igunbor
Osas Igunborvor 3 Monaten

Better one 😂

Ähnliche Videos