Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Some people just dey somehow! 🤣

2,807,748 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 43

Фото профиля Abdul Hakeem
Abdul Hakeem3 месяцев назад

The dog was like plz put me down I will tell ma fellas to back off 😂😂

Фото профиля Osas Igunbor
Osas Igunbor3 месяцев назад

😂💔

Фото профиля OPZY
OPZY3 месяцев назад

Na me be that if sporty hand don meet me very well, I don't care

Фото профиля Osas Igunbor
Osas Igunbor3 месяцев назад

😂

Фото профиля IMOLEBTC
IMOLEBTC3 месяцев назад

Nah two things catch my attention. 1. The dog that chose peace after seeing wetin dey front. 2. The one wey overdo nah hin dem use do scapegoat.

Фото профиля Osas Igunbor
Osas Igunbor3 месяцев назад

No be lie 😂

Фото профиля IMOLEBTC
IMOLEBTC3 месяцев назад

I dey learn life

Фото профиля Omoba Rahmat😇
Omoba Rahmat😇3 месяцев назад

Vivid example of 5 una fit gather me but nah one person go suffer am😂 eye go first turn the dog🤣

Фото профиля Osas Igunbor
Osas Igunbor3 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Temmy ᡕᠵ᠊ᡃ່࡚ࠢ࠘ ⸝່ࠡࠣ᠊߯᠆ࠣ࠘ᡁࠣ࠘᠊᠊ࠢ࠘𐡏 👾
Temmy ᡕᠵ᠊ᡃ່࡚ࠢ࠘ ⸝່ࠡࠣ᠊߯᠆ࠣ࠘ᡁࠣ࠘᠊᠊ࠢ࠘𐡏 👾3 месяцев назад

E shock them 😂

Фото профиля Osas Igunbor
Osas Igunbor3 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Muhammad S.Abubakar ll
Muhammad S.Abubakar ll3 месяцев назад

As in, is the confidence for me?

Фото профиля Osas Igunbor
Osas Igunbor3 месяцев назад

@Muhamma06463045 The guy mind no be here 😂

Фото профиля Mmanua Pro
Mmanua Pro3 месяцев назад

That black dog that was used as a scapegoat will never engage in a joint operation again 🤣

Фото профиля Papiroses
Papiroses3 месяцев назад

DAMBORUBA

Фото профиля Osas Igunbor
Osas Igunbor3 месяцев назад

😂

Фото профиля Sango Mwesigwa
Sango Mwesigwa3 месяцев назад

After being released🤣🤣

Фото профиля Dr. APK
Dr. APK3 месяцев назад

The last three seconds😂 The dog that chose peace

Фото профиля Lord Of Hype
Lord Of Hype3 месяцев назад

Watin dem call that sport when dem de play for Olympics that year when dem go roll the thing roll the thing then troway am??

Фото профиля Big Chi
Big Chi3 месяцев назад

This person is not normal 😂😂😂

Фото профиля Sango Mwesigwa
Sango Mwesigwa3 месяцев назад

😭😭😭 they backed off

Фото профиля Jessy Girl
Jessy Girl3 месяцев назад

The dog he used to wipe the rest will feel like he was set up🤣🤣🤣. "Abeg I no follow una do this thing again oo, no be wetin una talk be this oo"

Фото профиля Talikithegreat🇺🇬🇬🇧
Talikithegreat🇺🇬🇬🇧3 месяцев назад

This is total madness 😂😂😂

Фото профиля Abu
Abu3 месяцев назад

@iam_majad At this point, this guy has gone through it all! He ain’t afraid of shit anymore!

Фото профиля Na! MeTV
Na! MeTV3 месяцев назад

Same energy, just a different vibe. 😂😂😂

Фото профиля @ñkür🔭
@ñkür🔭3 месяцев назад

Bro is all powerful

Фото профиля Prince OKs
Prince OKs3 месяцев назад

i get cousin wey all the dogs for my street dey fear that year... He lives our house for theirs anytime btw 11-2am... e sure me say e get people wey him kpai their dog

Фото профиля Nwa Mommy
Nwa Mommy3 месяцев назад

When he was swinging that dog, shebi you see as the rest keep quiet. This is the same thing that happens when you follow bad friends & they put you into trouble, you'll be the only one to bear the consequences..

Фото профиля Solomatrix🐂🀄
Solomatrix🐂🀄3 месяцев назад

If you no use one do example the other no go learn 😂

Фото профиля Lil Wonder 🇳🇬🎥💼
Lil Wonder 🇳🇬🎥💼3 месяцев назад

That show of force is a deterrence to other dogs to not continue with the mission 😂

Фото профиля mAnuEL_bLAc
mAnuEL_bLAc3 месяцев назад

Who noticed the two dogs at the back stood and watch as them Dey turn the black dog 😂🤣😂😂😂 those dogs were like .. naaahhhhh not me 😂😂

Фото профиля Tiana 🇵🇹💗
Tiana 🇵🇹💗3 месяцев назад

😂😂😭

Фото профиля Osas Igunbor
Osas Igunbor3 месяцев назад

My guy no get joy! 😂🤣

Фото профиля Lolpuny87
Lolpuny873 месяцев назад

Helicopter helicopter 🗣️🗣️

Фото профиля Bolu
Bolu3 месяцев назад

God don catch you 😂

Фото профиля SolarEnergy
SolarEnergy3 месяцев назад

Lmao 🤣 Some people no well for anybody ooo 😂

Фото профиля King Naeto
King Naeto3 месяцев назад

At this point the rest have learned their lessons

Фото профиля A͟B͟U͟J͟A͟ ͟P͟L͟U͟G͟ 🔌💯🇳🇬🇳🇬
A͟B͟U͟J͟A͟ ͟P͟L͟U͟G͟ 🔌💯🇳🇬🇳🇬3 месяцев назад

THIS IS ANIMAL ABUSE. ❌❌

Фото профиля Vincent Nneli
Vincent Nneli3 месяцев назад

That dog no believe am 😂

Фото профиля LORD CDG
LORD CDG3 месяцев назад

Moral lessons: just use one person set example, the rest go learn 😎

Фото профиля Stylez🥷
Stylez🥷3 месяцев назад

I like as the guy use that dog do Scape Goat, Everybody dey bark for front, he want show say he be Jackie 🤣, he go dey bite leg.. Eye turn am after the guy drop am down 😀😀

Фото профиля 𝓓𝓸𝓼𝓴𝓲𝓯𝓾𝓷𝓭𝓼💰
𝓓𝓸𝓼𝓴𝓲𝓯𝓾𝓷𝓭𝓼💰3 месяцев назад

See banger tweets...

Фото профиля Osas Igunbor
Osas Igunbor3 месяцев назад

Better one 😂

Похожие видео