Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Some people just dey somehow! 🤣

2,807,748 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

43 Yorum

Abdul Hakeem profil fotoğrafı
Abdul Hakeem3 ay önce

The dog was like plz put me down I will tell ma fellas to back off 😂😂

Osas Igunbor profil fotoğrafı
Osas Igunbor3 ay önce

😂💔

OPZY profil fotoğrafı
OPZY3 ay önce

Na me be that if sporty hand don meet me very well, I don't care

Osas Igunbor profil fotoğrafı
Osas Igunbor3 ay önce

😂

IMOLEBTC profil fotoğrafı
IMOLEBTC3 ay önce

Nah two things catch my attention. 1. The dog that chose peace after seeing wetin dey front. 2. The one wey overdo nah hin dem use do scapegoat.

Osas Igunbor profil fotoğrafı
Osas Igunbor3 ay önce

No be lie 😂

IMOLEBTC profil fotoğrafı
IMOLEBTC3 ay önce

I dey learn life

Omoba Rahmat😇 profil fotoğrafı
Omoba Rahmat😇3 ay önce

Vivid example of 5 una fit gather me but nah one person go suffer am😂 eye go first turn the dog🤣

Osas Igunbor profil fotoğrafı
Osas Igunbor3 ay önce

😂😂

Temmy ᡕᠵ᠊ᡃ່࡚ࠢ࠘ ⸝່ࠡࠣ᠊߯᠆ࠣ࠘ᡁࠣ࠘᠊᠊ࠢ࠘𐡏 👾 profil fotoğrafı
Temmy ᡕᠵ᠊ᡃ່࡚ࠢ࠘ ⸝່ࠡࠣ᠊߯᠆ࠣ࠘ᡁࠣ࠘᠊᠊ࠢ࠘𐡏 👾3 ay önce

E shock them 😂

Osas Igunbor profil fotoğrafı
Osas Igunbor3 ay önce

😂😂

Muhammad S.Abubakar ll profil fotoğrafı
Muhammad S.Abubakar ll3 ay önce

As in, is the confidence for me?

Osas Igunbor profil fotoğrafı
Osas Igunbor3 ay önce

@Muhamma06463045 The guy mind no be here 😂

Mmanua Pro profil fotoğrafı
Mmanua Pro3 ay önce

That black dog that was used as a scapegoat will never engage in a joint operation again 🤣

Papiroses profil fotoğrafı
Papiroses3 ay önce

DAMBORUBA

Osas Igunbor profil fotoğrafı
Osas Igunbor3 ay önce

😂

Sango Mwesigwa profil fotoğrafı
Sango Mwesigwa3 ay önce

After being released🤣🤣

Dr. APK profil fotoğrafı
Dr. APK3 ay önce

The last three seconds😂 The dog that chose peace

Lord Of Hype profil fotoğrafı
Lord Of Hype3 ay önce

Watin dem call that sport when dem de play for Olympics that year when dem go roll the thing roll the thing then troway am??

Big Chi profil fotoğrafı
Big Chi3 ay önce

This person is not normal 😂😂😂

Sango Mwesigwa profil fotoğrafı
Sango Mwesigwa3 ay önce

😭😭😭 they backed off

Jessy Girl profil fotoğrafı
Jessy Girl3 ay önce

The dog he used to wipe the rest will feel like he was set up🤣🤣🤣. "Abeg I no follow una do this thing again oo, no be wetin una talk be this oo"

Talikithegreat🇺🇬🇬🇧 profil fotoğrafı
Talikithegreat🇺🇬🇬🇧3 ay önce

This is total madness 😂😂😂

Abu profil fotoğrafı
Abu3 ay önce

@iam_majad At this point, this guy has gone through it all! He ain’t afraid of shit anymore!

Na! MeTV profil fotoğrafı
Na! MeTV3 ay önce

Same energy, just a different vibe. 😂😂😂

@ñkür🔭 profil fotoğrafı
@ñkür🔭3 ay önce

Bro is all powerful

Prince OKs profil fotoğrafı
Prince OKs3 ay önce

i get cousin wey all the dogs for my street dey fear that year... He lives our house for theirs anytime btw 11-2am... e sure me say e get people wey him kpai their dog

Nwa Mommy profil fotoğrafı
Nwa Mommy3 ay önce

When he was swinging that dog, shebi you see as the rest keep quiet. This is the same thing that happens when you follow bad friends & they put you into trouble, you'll be the only one to bear the consequences..

Solomatrix🐂🀄 profil fotoğrafı
Solomatrix🐂🀄3 ay önce

If you no use one do example the other no go learn 😂

Lil Wonder 🇳🇬🎥💼 profil fotoğrafı
Lil Wonder 🇳🇬🎥💼3 ay önce

That show of force is a deterrence to other dogs to not continue with the mission 😂

mAnuEL_bLAc profil fotoğrafı
mAnuEL_bLAc3 ay önce

Who noticed the two dogs at the back stood and watch as them Dey turn the black dog 😂🤣😂😂😂 those dogs were like .. naaahhhhh not me 😂😂

Tiana 🇵🇹💗 profil fotoğrafı
Tiana 🇵🇹💗3 ay önce

😂😂😭

Osas Igunbor profil fotoğrafı
Osas Igunbor3 ay önce

My guy no get joy! 😂🤣

Lolpuny87 profil fotoğrafı
Lolpuny873 ay önce

Helicopter helicopter 🗣️🗣️

Bolu profil fotoğrafı
Bolu3 ay önce

God don catch you 😂

SolarEnergy profil fotoğrafı
SolarEnergy3 ay önce

Lmao 🤣 Some people no well for anybody ooo 😂

King Naeto profil fotoğrafı
King Naeto3 ay önce

At this point the rest have learned their lessons

A͟B͟U͟J͟A͟ ͟P͟L͟U͟G͟ 🔌💯🇳🇬🇳🇬 profil fotoğrafı
A͟B͟U͟J͟A͟ ͟P͟L͟U͟G͟ 🔌💯🇳🇬🇳🇬3 ay önce

THIS IS ANIMAL ABUSE. ❌❌

Vincent Nneli profil fotoğrafı
Vincent Nneli3 ay önce

That dog no believe am 😂

LORD CDG profil fotoğrafı
LORD CDG3 ay önce

Moral lessons: just use one person set example, the rest go learn 😎

Stylez🥷 profil fotoğrafı
Stylez🥷3 ay önce

I like as the guy use that dog do Scape Goat, Everybody dey bark for front, he want show say he be Jackie 🤣, he go dey bite leg.. Eye turn am after the guy drop am down 😀😀

𝓓𝓸𝓼𝓴𝓲𝓯𝓾𝓷𝓭𝓼💰 profil fotoğrafı
𝓓𝓸𝓼𝓴𝓲𝓯𝓾𝓷𝓭𝓼💰3 ay önce

See banger tweets...

Osas Igunbor profil fotoğrafı
Osas Igunbor3 ay önce

Better one 😂

Benzer Videolar