Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Some women too do ooo ๐ญ
115,914 Aufrufe โข vor 10 Monaten โขvia X (Twitter)
46 Kommentare

Everyone is blaming her but I'll blame the man for doing such a stupid thing. E better make you do outside than ur wife's sibling. O wrong now ๐ค๐คจ๐คจ

Some men no get self control normally

Asin ehn e off me. When katakata happen now you go say women na stress but na you start the stress.

I like the way this interviewer dey always do him face๐

๐๐๐

Abeg I nor hear wellโฆ she say weytin? ๐ญ

Your gender

I hope this girl doesn't really have a sister cos nahhhhh

@fumzeeygold Shame dey catch me ๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ

This creatures are so dirty

I dey tell you

Sister seeing this

Everywhere go first blurry ๐๐๐

Nothing dey funny me pass this "Jesus" wey geh geh dey shout๐

After God fear this gender๐๐พ

@simbx_ZW I swear

Fear women ๐๐

@AyoMichael85961 Fear them oo

Your sisterโs husband now

๐๐

Na this guy face dey muzz me, all this is obviously scripted because if itโs real shey the sister no go see am? Itโs not possible all these stories Iโve said it are all lies

This gender mehn

@FemmyVickky I fear Dem

I hope say the sister no dey among the living again ๐

Guyyy๐๐๐

๐๐๐

Somethings are meant to be left unsaid

A hard gbola no get conscience .

Omoorh ๐๐

See as I open mouth

Na so she do take expose herself o Chai๐ฉ Bruh watching this would be like "am finished"๐๐

I hope say the sister no go see this video

So she's not even concerned her sister would find this online? Or she doesn't have a pickle of shame in her.

She don trade her shame for preek long time ago

See the joy she dey feel as she dey talk am.. ๐๐๐ so with this now, you go see who go marry you right? Well wetin I sabi.. bad things happen to good pple and good things happens to bad pple.. life sef mad pass mad fellows

If her sister first see this ๐ญeverywhere go first blurry ๐ฉ

Hmmm

๐ง

Ok

All these na content them no born U well U talk ham for media

Really?

No shame

Which kind rubbish play be this one... I know you still dey do

This thing no be content so ๐ค๐ค

Lies

Blast !
รhnliche Videos
Sensitive content
Some Married women are suffering ooo๐คฃ๐คฃ๐๐๐ but is this normal?
DEK360Ghana๐ฌ๐ญ
209,199 Aufrufe โข vor 9 Tagen
