Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Some women too do ooo 😭
115,914 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 46

Everyone is blaming her but I'll blame the man for doing such a stupid thing. E better make you do outside than ur wife's sibling. O wrong now 🤔🤨🤨

Some men no get self control normally

Asin ehn e off me. When katakata happen now you go say women na stress but na you start the stress.

I like the way this interviewer dey always do him face😂

😂😂😂

Abeg I nor hear well… she say weytin? 😭

Your gender

I hope this girl doesn't really have a sister cos nahhhhh

@fumzeeygold Shame dey catch me 🤦♂️🤦♂️

This creatures are so dirty

I dey tell you

Sister seeing this

Everywhere go first blurry 😂😂😂

Nothing dey funny me pass this "Jesus" wey geh geh dey shout😂

After God fear this gender🙌🏾

@simbx_ZW I swear

Fear women 😂😂

@AyoMichael85961 Fear them oo

Your sister’s husband now

😂😂

Na this guy face dey muzz me, all this is obviously scripted because if it’s real shey the sister no go see am? It’s not possible all these stories I’ve said it are all lies

This gender mehn

@FemmyVickky I fear Dem

I hope say the sister no dey among the living again 😒

Guyyy😂😂😂

😂😂😂

Somethings are meant to be left unsaid

A hard gbola no get conscience .

Omoorh 😂😂

See as I open mouth

Na so she do take expose herself o Chai😩 Bruh watching this would be like "am finished"😂💔

I hope say the sister no go see this video

So she's not even concerned her sister would find this online? Or she doesn't have a pickle of shame in her.

She don trade her shame for preek long time ago

See the joy she dey feel as she dey talk am.. 😂😂😂 so with this now, you go see who go marry you right? Well wetin I sabi.. bad things happen to good pple and good things happens to bad pple.. life sef mad pass mad fellows

If her sister first see this 😭everywhere go first blurry 😩

Hmmm

🧐

Ok

All these na content them no born U well U talk ham for media

Really?

No shame

Which kind rubbish play be this one... I know you still dey do

This thing no be content so 🤔🤔

Lies

Blast !
Похожие видео
Sensitive content
Some Married women are suffering ooo🤣🤣😂😂😂 but is this normal?
DEK360Ghana🇬🇭
209,199 просмотров • 9 дней назад
