正在加载视频...

视频加载失败

Some women too do ooo 😭

115,914 次观看 • 10 个月前 •via X (Twitter)

46 条评论

Patric wonah 的头像
Patric wonah10 个月前

Everyone is blaming her but I'll blame the man for doing such a stupid thing. E better make you do outside than ur wife's sibling. O wrong now 🤔🤨🤨

ABISCO 的头像
ABISCO10 个月前

Some men no get self control normally

Patric wonah 的头像
Patric wonah10 个月前

Asin ehn e off me. When katakata happen now you go say women na stress but na you start the stress.

Royalty👑 的头像
Royalty👑10 个月前

I like the way this interviewer dey always do him face😂

ABISCO 的头像
ABISCO10 个月前

😂😂😂

Zumåh🍒 的头像
Zumåh🍒10 个月前

Abeg I nor hear well… she say weytin? 😭

ABISCO 的头像
ABISCO10 个月前

Your gender

Praiz Mi Asake 的头像
Praiz Mi Asake10 个月前

I hope this girl doesn't really have a sister cos nahhhhh

ABISCO 的头像
ABISCO10 个月前

@fumzeeygold Shame dey catch me 🤦‍♂️🤦‍♂️

•đāmīī• 的头像
•đāmīī•10 个月前

This creatures are so dirty

ABISCO 的头像
ABISCO10 个月前

I dey tell you

darexy 的头像
darexy10 个月前

Sister seeing this

ABISCO 的头像
ABISCO10 个月前

Everywhere go first blurry 😂😂😂

Big Meeks 👑 的头像
Big Meeks 👑10 个月前

Nothing dey funny me pass this "Jesus" wey geh geh dey shout😂

Mukuru Asiri WeMazuva🐘 的头像
Mukuru Asiri WeMazuva🐘10 个月前

After God fear this gender🙌🏾

ABISCO 的头像
ABISCO10 个月前

@simbx_ZW I swear

AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺 的头像
AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺10 个月前

Fear women 😂😂

ABISCO 的头像
ABISCO10 个月前

@AyoMichael85961 Fear them oo

lifeofagentlesoul 的头像
lifeofagentlesoul10 个月前

Your sister’s husband now

ABISCO 的头像
ABISCO10 个月前

😂😂

Big Papi 的头像
Big Papi10 个月前

Na this guy face dey muzz me, all this is obviously scripted because if it’s real shey the sister no go see am? It’s not possible all these stories I’ve said it are all lies

FemmyVickky🇺🇸 的头像
FemmyVickky🇺🇸10 个月前

This gender mehn

ABISCO 的头像
ABISCO10 个月前

@FemmyVickky I fear Dem

Uncle Uchechukwu 的头像
Uncle Uchechukwu10 个月前

I hope say the sister no dey among the living again 😒

O L A 的头像
O L A10 个月前

Guyyy😂😂😂

ABISCO 的头像
ABISCO10 个月前

😂😂😂

wise 的头像
wise10 个月前

Somethings are meant to be left unsaid

Wale Bernard 的头像
Wale Bernard10 个月前

A hard gbola no get conscience .

Paramarley 的头像
Paramarley10 个月前

Omoorh 😂😂

ABISCO 的头像
ABISCO10 个月前

See as I open mouth

Muïz🇬🇧 的头像
Muïz🇬🇧10 个月前

Na so she do take expose herself o Chai😩 Bruh watching this would be like "am finished"😂💔

OBIDIENT MOVEMENT ALIMOSHO (authentic ) 的头像
OBIDIENT MOVEMENT ALIMOSHO (authentic )10 个月前

I hope say the sister no go see this video

J3rry ß@nk§ 的头像
J3rry ß@nk§10 个月前

So she's not even concerned her sister would find this online? Or she doesn't have a pickle of shame in her.

ABISCO 的头像
ABISCO10 个月前

She don trade her shame for preek long time ago

guccygucci 的头像
guccygucci10 个月前

See the joy she dey feel as she dey talk am.. 😂😂😂 so with this now, you go see who go marry you right? Well wetin I sabi.. bad things happen to good pple and good things happens to bad pple.. life sef mad pass mad fellows

Callmebola🎙️✨🇧🇪💜🤍 的头像
Callmebola🎙️✨🇧🇪💜🤍10 个月前

If her sister first see this 😭everywhere go first blurry 😩

Innocent NOT Guilty 🇳🇬 的头像
Innocent NOT Guilty 🇳🇬10 个月前

Hmmm

Bee Flex 的头像
Bee Flex10 个月前

🧐

ayinde 🧠 🎾🏀⚾️🏐⚽️ 的头像
ayinde 🧠 🎾🏀⚾️🏐⚽️10 个月前

Ok

AL_ STYLEZ ✂️🧵👕 的头像
AL_ STYLEZ ✂️🧵👕10 个月前

All these na content them no born U well U talk ham for media

ABISCO 的头像
ABISCO10 个月前

Really?

Nosa 的头像
Nosa10 个月前

No shame

Victory 的头像
Victory10 个月前

Which kind rubbish play be this one... I know you still dey do

OLOBO😎 的头像
OLOBO😎10 个月前

This thing no be content so 🤔🤔

The 的头像
The10 个月前

Lies

Dean Morris 的头像
Dean Morris10 个月前

Blast !

相关视频