Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Someone said, “this song no too much for iPhone 12 Pro Max”? 😭😭😭

19,501 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)

33 Yorum

premacy1 profil fotoğrafı
premacy15 ay önce

The way una Dey take worship phones for Nigeria is alarming .. Naso one boy approach me yesterday look me up and down and said I Dey use iPhone 11 say I no get level 😂

Delcan profil fotoğrafı
Delcan5 ay önce

Make she do too much I beg as long as it what she need and she’s happy, I don’t see why anyone should belittle her gift 🤷🏽‍♂️🤷🏽‍♂️

_₩Vl£X_ profil fotoğrafı
_₩Vl£X_5 ay önce

The way dem take wrap am nor tell una say......😂

blaq | Website designer profil fotoğrafı
blaq | Website designer5 ay önce

Them carry hypeman for iphone13 pro max guy How much the Hype man collect first ? 20k ?

Amavié profil fotoğrafı
Amavié5 ay önce

Some of you no get good mouth 😭

Excala 🇵🇹 profil fotoğrafı
Excala 🇵🇹5 ay önce

E too much make we no lie

ONOME777 profil fotoğrafı
ONOME7775 ay önce

That phone wa the hot like say na cooking gas 🤣🤣🤣🤣🤣

Abuja Night Walker profil fotoğrafı
Abuja Night Walker5 ay önce

If Inec block me does it mean I can no longer vote

Igoru Success profil fotoğrafı
Igoru Success5 ay önce

Omo na so this level almost ruined my date last year cause of cake I vex buy the cake 50k , celebrant boyfriend vex say na yahoo boy I be 😂😂😂.

Mrs/Miss Angy profil fotoğrafı
Mrs/Miss Angy5 ay önce

😂😂if it’s easy by it and dash to people

HUNTER🥷🏽 profil fotoğrafı
HUNTER🥷🏽5 ay önce

E no too much o

seventy profil fotoğrafı
seventy5 ay önce

If the phone damage now money to repair go turn billing

zoned OUT profil fotoğrafı
zoned OUT5 ay önce

300k is a lot o una Dey crase

DIDI🌸 profil fotoğrafı
DIDI🌸5 ay önce

Appreciation matters even in little things.

TechSis profil fotoğrafı
TechSis5 ay önce

A win is a win. We all win differently

kie 💙 profil fotoğrafı
kie 💙5 ay önce

Song no too much abeg, na joy be that! In Naija we turn even used iPhone 12 Pro Max into ceremony. She dey smile like say na iPhone 17 fresh from Apple store. Who still dey use their 12 Pro Max in 2026 and e still dey slap? Make una talk make I no feel alone

ZËK 💎 profil fotoğrafı
ZËK 💎5 ay önce

Omoh E no even dey inside carton 🙆😂😂😂 Them con wrap am like say Na war weapon 😂😂

Memnefer profil fotoğrafı
Memnefer5 ay önce

For London used iPhone 😂

Walestar profil fotoğrafı
Walestar5 ay önce

Lol

OdenigBo profil fotoğrafı
OdenigBo5 ay önce

I go use the sound tear my Android I kno send Una 🙂‍↔️🙂‍↔️🙂‍↔️🙂‍↔️

Rhey Jr. profil fotoğrafı
Rhey Jr.5 ay önce

She smiles from cheek to cheek

Nigerian Prides profil fotoğrafı
Nigerian Prides5 ay önce

iPhone 12 pro max, London used 😊. We are all so poor minded

Rotunda Insights profil fotoğrafı
Rotunda Insights5 ay önce

If e too much, na your battery go complain, not the song 😂 Your phone no fit cry, so relax and enjoy it

John Udoh profil fotoğrafı
John Udoh5 ay önce

Una too get mouth. She is celebrating ahead of bigger doings

smooxie profil fotoğrafı
smooxie5 ay önce

Hmm

UnlimitedSosa profil fotoğrafı
UnlimitedSosa5 ay önce

Not even a Brand New. 😂😂

BIG MEC🤴 profil fotoğrafı
BIG MEC🤴5 ay önce

Bruh trenches love and ways dey amuse me 😂 😆 there life be like who dey leave for different countries, dem dey compete each other with small money and clothes.. 😆 😆 Dj na kuku 15k and os dem dey use pay am…

Bigjuix szn〽️©️ profil fotoğrafı
Bigjuix szn〽️©️5 ay önce

Mmmmmm

𝙼𝚛.𝙼 profil fotoğrafı
𝙼𝚛.𝙼5 ay önce

iPhone 12pm should be around 500k or so , yeahhh the song is not too much

ISZY profil fotoğrafı
ISZY5 ay önce

For someone changing from 6s?😒

TheGrowthEngr profil fotoğrafı
TheGrowthEngr5 ay önce

iPhone 12 Pro Max just dey mind its business 💔 Why drag it into music ratings?

Heisenberg profil fotoğrafı
Heisenberg5 ay önce

Ah

zazaofafrica profil fotoğrafı
zazaofafrica5 ay önce

Celebrate your little wins

Benzer Videolar