Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This slap no kon too much like this? 😭😭
11 Yorum

D'Grammy Boi1 yıl önce
If una don act finish make una update us

Solar Heavy1 yıl önce
that's interesting, but what do you think of this?

Salahu1 yıl önce
It should better be skit Abeg 🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶

MFON ABIA1 yıl önce
If this happens in real life, Run for your dear life. Women, keep your hands to yourself.

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 yıl önce
If her papa na soldier sev i no go take am easy

estherspace 🇳🇬🇹🇬🇮🇪1 yıl önce
Why slapping a man that’s disrespectful

FobeCyril1 yıl önce
Wahala jam problem, bros be like Jesus for the first time🤭 he no turn the left ear tho

TOPKID1 yıl önce
Inside me and her one person go dey ground!

Maks ForYou1 yıl önce
Lucia should please come out and talk o This slap too much o🥹

Rae🧸7️⃣1 yıl önce
E no even reach

Gemini ♊ Major1 yıl önce
Why today come be like boxing day 🥊 like this ?😁😁
