Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Sorry, I won’t suffer the trauma alone😭💀
4,470,165 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 37

@Auntyadaa Both you and the person wey repost am come my timeline make I no just catch una two for tight corner cos teeth go full ground 🤨😒

@Auntyadaa 😂😂

Don't lie oh Na from Facebook you gt this video 🤣🤣🤣

😂😂😭

Lol

Abeg no ragebait me 😡

😂

My mum go serious sit down Dey watch this thing 🤦🏿♂️🤦🏿♂️🤦🏿♂️🤦🏿♂️

😂

There’s need to create an Agency that regulates all contents before posting. Meanwhile make God punish everybody wey get hand inside this production and dissemination mostly the 200 plus that liked it. The 70 plus that bookmarked it, what exactly do u wanna use it for?

All adults gathered acted and directed this and rewatched it and thought damn! It makes sense let's put it out their cus we the viewers are low IQ individuals like them bah?

Make una calm down… if you dey into content creation, you go know say these videos are well-intentioned and scripted. They know say e no make sense. They know say e go offend many of una, and in turn, make una start insulting them. Yes, those insults and interactions, whether positive or negative, are exactly what give the content the impressions it needs to trend and, in turn, generate good revenue. If una know how much dey come out from this kind content, una go join dem dey make am. 😂

Like this now we no wise ? Or na them de really mad 😂

All dem Facebook content creators. I tire for una matter 😭

Facebook content kills me everytime 😂

Is this suppose to be funny or what??

Omoo e no go better for everybody weh partake inside this bullshit. Including you wey bring am come my tl tf

This people don reduce my IQ 😭 What's she looking for up there ? 😭

Are these people mad?

I'm very sure these 3 grown adults including the lunatic holding the camera, making 4 of them have gray pubic hair. The 4 are testament that fools also grow old

Which kind ragebait be this

No ragebait me,no ragebait me 😂😂

I jus dey vex but I nor fit skip de video 😂😂😂 de fooling dey vex me

Pls I beg the government to start arresting Facebook content creators. Make person no ragebait me oh

Una don reach here🤦♀️

I'm troma tiles

What kind of acting is this?

WTH face book content creators 😭😭

All of you in that video,the main characters,the director,the makeup artist and everybody in that video all of you involve be like ogun wan kill everybody abi

😂 😂 😂

But why she carry ketchup for bag

Rage bait?

This video is not just to reduce my IQ but to destroy am😤

Na that Ebuka hero guy start this rubbish.

Make i block you like that

Those who made this clip and you that reposted it una dy craze 💀

Are this people mad or what
Похожие видео
Sensitive content
He’s going to get a Grammy please 😶 I won’t suffer alone
anoo 아리랑⁷💜🌸🫒
88,072 просмотров • 3 месяцев назад
