Loading video...
Video Failed to Load
Speed Darlington getting set for Carter Efe๐ญ
16,216 views โข 11 days ago โขvia X (Twitter)
26 Comments

Baba Dey find money wey he wan use complete his house Letโs gooo Akpi

Make he go watch portable X Carter efe before him go enter ring with Carter efe.

Lol this man dey always make me laugh. Even his training session be like comedy ๐๐๐คฃ

Nothing consign cater with stomach na face and upper cut o ๐

Oga no kill our presido before the main fight๐๐๐

๐ cater go too wound am

Efe go hear ham

๐๐คฃ๐คฃ

Make this trainer no condemned him before match

Carter go kill this guy๐ญ๐

lol

E just dey hurt himself Efe no even know anything wey dem call body shots for boxing ๐ฅ

@wtfyoume This one dey play

48yrs old man

Chai Omo the struggle ๐๐ญ

See bollo ๐๐๐

Another distraction Nigeria youths.

Na only mouth Akpi get no strength. Carter efe go win Akpi

Make una no kill Presido oo

Apki needs that money more than the win self

Speed go collect o

I've been smiling at absolutely nothing all afternoon. The world feels a shade warmer today.

Akpi go vomit beans now ๐๐๐

funny people ๐๐๐

Na until when shit ๐ฉ drop from his yansh Unah go understand

Carter abeg no beat Akpi with anger ooh Abeg small small na our presido ๐๐ญ
Related Videos
Mary is more Carter Efe than Carter Efe himself ๐ญ๐
Oyindamola๐
104,870 views โข 7 months ago
Sensitive content
โSpeed Darlington can never expose me, Iโm the one with peopleโs secrets. The major reason I want to bยฃat speed Darlington is because he called Burnaboy a G@y, how can he be saying that to a big artiste like that? If I donโt stop him, heโll say it to Davido too.โ๐ญ๐ Carter efe to Hip TV
Oyindamola๐
48,446 views โข 18 days ago
