Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Speed Darlington suprised everyone with his tactics against Carter Efe๐ณ
58,899 Aufrufe โข vor 20 Stunden โขvia X (Twitter)
27 Kommentare

Abazz you self which one be surprised everyone with is tactics Na jabbing music๐๐ dem dey sing for ring?

Jst imagine he is tired of beating speed Darlington ๐๐๐

Carter just dey mend am ๐๐๐

Carter canโt fight at all to be honest ๐๐, man lack techniques a lot ๐๐. Make him just dey fight the likes of Akpi and portable dey go cause this is not it at all.

@alwaysloveyourz Nigeria are so backward Why woman go Dey separate men fight for ring

The guy done watch Carter style well well

This Carter na beast oo, en no dey even tire

Make Carter no kill am for us oo๐

How you go lose dey rejoice ? Speed Darlington ? I be juju be that ?

How do you mean oga so you call that one fight thought it planed yes but they didnโt give any show at all portable even better pass

Akpiiiii๐

Speed think say na BBN house he dey thinking if he fought back heโll be disqualified ๐ ๐ ๐

This their fight funny die, wetin be this?? ๐๐๐๐

when e come to guid nobody Guide like speed Darlington

Make dem give akpi one big yansh tonight o

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Carter Efe no want make Akpi eat meat on Christmas Day he wan spoil the guy Teeth ๐

The guy useless

Who win?

Carter nor Sabi fight self

wetin b this

Akpi dey turn 360 for the cam

Lost after all

lol

Efe dey use him height advantage well

Omo ๐

SPEED DARLINGTON dey find that SPECIAL PUNCH2

