Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Speed Darlington getting set for Carter Efe😭

16,216 Aufrufe • vor 11 Tagen •via X (Twitter)

26 Kommentare

Profilbild von Nommie.
Nommie.vor 11 Tagen

Baba Dey find money wey he wan use complete his house Let’s gooo Akpi

Profilbild von LUCℹ️ Ⓜ️🅰️RTℹ️NS
LUCℹ️ Ⓜ️🅰️RTℹ️NSvor 11 Tagen

Make he go watch portable X Carter efe before him go enter ring with Carter efe.

Profilbild von Saint Vincent
Saint Vincentvor 11 Tagen

Lol this man dey always make me laugh. Even his training session be like comedy 😆😆🤣

Profilbild von Chuks
Chuksvor 11 Tagen

Nothing consign cater with stomach na face and upper cut o 😂

Profilbild von Hood Anthems
Hood Anthemsvor 11 Tagen

Oga no kill our presido before the main fight😂😂😂

Profilbild von 𝜥𝜣𝑺𝜤 _7𝑮 👽
𝜥𝜣𝑺𝜤 _7𝑮 👽vor 11 Tagen

😂 cater go too wound am

Profilbild von 6lackkhalid
6lackkhalidvor 11 Tagen

Efe go hear ham

Profilbild von that Chelsea fans
that Chelsea fansvor 11 Tagen

😂🤣🤣

Profilbild von 🇨🇵ELAN-K 💵
🇨🇵ELAN-K 💵vor 11 Tagen

Make this trainer no condemned him before match

Profilbild von $aint
$aintvor 11 Tagen

Carter go kill this guy😭😂

Profilbild von EmmaCfc
EmmaCfcvor 11 Tagen

lol

Profilbild von Sonny Mbok
Sonny Mbokvor 11 Tagen

E just dey hurt himself Efe no even know anything wey dem call body shots for boxing 🥊

Profilbild von bmullerdblues
bmullerdbluesvor 10 Tagen

@wtfyoume This one dey play

Profilbild von Ray
Rayvor 11 Tagen

48yrs old man

Profilbild von IAM DESTXNY
IAM DESTXNYvor 11 Tagen

Chai Omo the struggle 😂😭

Profilbild von Klichi
Klichivor 10 Tagen

See bollo 😂😂😂

Profilbild von sarahisblessed
sarahisblessedvor 11 Tagen

Another distraction Nigeria youths.

Profilbild von Shinistar
Shinistarvor 11 Tagen

Na only mouth Akpi get no strength. Carter efe go win Akpi

Profilbild von VAGO 🌎
VAGO 🌎vor 11 Tagen

Make una no kill Presido oo

Profilbild von FX MERLIN 🧙
FX MERLIN 🧙vor 10 Tagen

Apki needs that money more than the win self

Profilbild von SHIMMY RANKA
SHIMMY RANKAvor 11 Tagen

Speed go collect o

Profilbild von cheer
cheervor 11 Tagen

I've been smiling at absolutely nothing all afternoon. The world feels a shade warmer today.

Profilbild von EmmaCfc
EmmaCfcvor 11 Tagen

Akpi go vomit beans now 😂😂😂

Profilbild von WIND
WINDvor 11 Tagen

funny people 😄😀😄

Profilbild von the seed
the seedvor 11 Tagen

Na until when shit 💩 drop from his yansh Unah go understand

Profilbild von Hood Anthems
Hood Anthemsvor 11 Tagen

Carter abeg no beat Akpi with anger ooh Abeg small small na our presido 😂😭

Ähnliche Videos