Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Speed Darlington getting set for Carter Efe😭
16,216 görüntüleme • 11 gün önce •via X (Twitter)
26 Yorum

Baba Dey find money wey he wan use complete his house Let’s gooo Akpi

Make he go watch portable X Carter efe before him go enter ring with Carter efe.

Lol this man dey always make me laugh. Even his training session be like comedy 😆😆🤣

Nothing consign cater with stomach na face and upper cut o 😂

Oga no kill our presido before the main fight😂😂😂

😂 cater go too wound am

Efe go hear ham

😂🤣🤣

Make this trainer no condemned him before match

Carter go kill this guy😭😂

lol

E just dey hurt himself Efe no even know anything wey dem call body shots for boxing 🥊

@wtfyoume This one dey play

48yrs old man

Chai Omo the struggle 😂😭

See bollo 😂😂😂

Another distraction Nigeria youths.

Na only mouth Akpi get no strength. Carter efe go win Akpi

Make una no kill Presido oo

Apki needs that money more than the win self

Speed go collect o

I've been smiling at absolutely nothing all afternoon. The world feels a shade warmer today.

Akpi go vomit beans now 😂😂😂

funny people 😄😀😄

Na until when shit 💩 drop from his yansh Unah go understand

Carter abeg no beat Akpi with anger ooh Abeg small small na our presido 😂😭
Benzer Videolar
Sensitive content
“Speed Darlington can never expose me, I’m the one with people’s secrets. The major reason I want to b£at speed Darlington is because he called Burnaboy a G@y, how can he be saying that to a big artiste like that? If I don’t stop him, he’ll say it to Davido too.”😭💔 Carter efe to Hip TV
Oyindamola🙄
48,446 görüntüleme • 18 gün önce
