Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Speed Darlington no go talk keh 😂

115,068 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Kizito
Kizitovor 1 Tag

Try Dey calm down Akpi 🤣🤣🤣

Profilbild von Mandora tv
Mandora tvvor 1 Tag

This guy just dey irritate me Dey talk rubbish

Profilbild von Ogum Samuel
Ogum Samuelvor 1 Tag

Ok oh thank God u don finally stand straight, I been think say u don bend put 😭🤣

Profilbild von Obinwa❤️🦅
Obinwa❤️🦅vor 1 Tag

Na Kolu Carter go send for return match😂

Profilbild von LEY
LEYvor 1 Tag

He threw more blows in this video than in the ring, talk is always cheap.

Profilbild von Unique
Uniquevor 18 Stunden

Blow wey almost deaf your ear 😂😂

Profilbild von F⭕️lami_Cx📊🐐
F⭕️lami_Cx📊🐐vor 1 Tag

Person wey Carta wan kill..😂🤣😂

Profilbild von iycemoon
iycemoonvor 1 Tag

Dem don beat you wetin no good 😂

Profilbild von Triumph
Triumphvor 1 Tag

I still dey come front 🤣🤣

Profilbild von Entertainment hub
Entertainment hubvor 1 Tag

As you dey come front dem dey use punch punch you go back until you nor even dey see as the punch dey come again

Profilbild von Black Dolph🐺 🇳🇬
Black Dolph🐺 🇳🇬vor 16 Stunden

Akpi leave boxing,go de measure nyash.

Profilbild von HUNCHO☦️
HUNCHO☦️vor 1 Tag

Na so so mouth u get Akpi.. Notin come out

Profilbild von boyyy_kris😈🚀
boyyy_kris😈🚀vor 1 Tag

We just hear gbumu 😂

Profilbild von Earl of the North
Earl of the Northvor 19 Stunden

Why do these niggas look more dangerous when talking and look like cartoons or foolish when actually fighting. This one was looking like a leftover pounded yam and Carter Efe was looking like an imbecile… I wonder.

Profilbild von W king of Edit
W king of Editvor 1 Tag

This guy self I just Dey shame for m 😂😂😂

Profilbild von SirGitg
SirGitgvor 1 Tag

See person weh wan fight @burnaboy

Profilbild von Chekwas 😏😏🚶🚶
Chekwas 😏😏🚶🚶vor 1 Tag

U wey dey set doggy 😂😂

Profilbild von Freeman Against All Odds
Freeman Against All Oddsvor 1 Tag

Na till them kpai you for ring 😂

Profilbild von Ajadi
Ajadivor 1 Tag

Bro you wey put head down like ram 😂😂😂

Profilbild von Lawrence Solomon
Lawrence Solomonvor 1 Tag

Comot that sunglass if e sure for u 🤣

Profilbild von 9iam
9iamvor 1 Tag

Wish front you dey come Abi na 360 you dey give am baddie 😄

Profilbild von A VERY GOOD BAD GUY
A VERY GOOD BAD GUYvor 1 Tag

I trust this one to talk rubb!sh, but thank God for evidence 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Joelexy 🦅
Joelexy 🦅vor 1 Tag

See him mouth

Profilbild von ᴇᴀsᴛ ᴘʀɪɴᴄᴇ ✞
ᴇᴀsᴛ ᴘʀɪɴᴄᴇ ✞vor 1 Tag

Now I realize we’ve been fans of an imbecile 🤦🏽‍♂️🤣

Profilbild von ♔Bike♔
♔Bike♔vor 1 Tag

He didn't even try, I was thinking after the fight with Portable, he was going to step up. Dude just wants me. He has even started asking for a rematch🥺

Profilbild von Josh Tee
Josh Teevor 1 Tag

Oga the guy beat you yesterday stop making noise pls

Profilbild von Walex Incredible
Walex Incrediblevor 23 Stunden

Back to ranting, the aggressive he shows in this video is greater than the one he shown in the ring 😝

Profilbild von SirGitg
SirGitgvor 1 Tag

Na shame make am cover him eyes🥀

Profilbild von Tux kido
Tux kidovor 21 Stunden

Make him comot his eyeglasses 👓 make we see his eyes first 😂😂

Profilbild von Wiire
Wiirevor 1 Tag

This nigga is dumb

Profilbild von King Cee BMK👑🔥
King Cee BMK👑🔥vor 1 Tag

This level of high self esteem I can't even laugh 😂

Profilbild von 𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱
𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱vor 1 Tag

Person say him think say this guy just dey fool online him no know say na really mugu

Profilbild von Owen.B
Owen.Bvor 1 Tag

All these things why you no do am last night

Profilbild von Ameen
Ameenvor 1 Tag

Disgrace to manhood 😒

Profilbild von Łn
Łnvor 1 Tag

😂😂