Loading video...
Video Failed to Load
Speed Darlington๐๐๐คฃ
31 Comments

Make person love language con be ta ta ta ๐

Speed Darlington hears โorangesโ and the smile just appears like a light switch ๐ man no even try hide am.

Akpi nah comedian but only say he never really discovered his talent

Person wey go don Dey hospital now ๐ญ๐

Semi wetin I hear so ๐ Presido himself,โฆ as e hear oranges, baba begin smile

Speed darlington wey slow for real life

Speed Darlington go don wet for boxer ๐

Person love language na ta ta ta ๐

Which one be semi virgin again bayi ๐น๐น๐น

akpi na mad man. ๐๐

Semi virgin

Akpi. lol. ๐

Speed darlington oo ๐

Somebody put that girl on a stage

Bro is still calm fr... If na me, I for don show dem prick since. ๐๐ญ

Who send this one here

Which one be semi virgin again ๐

For small money e win

This video banger die ๐ Dem later beat weyrey for ring ๐ E dey sweat like obuko

That last word ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This man ehhh ๐

Fool ๐๐๐๐๐ Na why them go see apki

This guy na cruise. ๐๐

Vary funny ๐๐๐

Akpi too funny ๐คฃ

๐ก๐ก๐ก๐ก. Is this akpi

Sha ma Dana lo ๐๐ญ

Nawaoh for una for this country

Abaz where u dey see this videos

๐

This guy is very funny ๐
Related Videos
Round one between Carter Efe and Speed Darlington ๐๐๐๐
AYANFE
377,088 views โข 2 days ago
Sensitive content
See babes wey Peller bring for Speed Darlington ๐๐
๐ธb๐๐ซ๐ซ
249,573 views โข 5 months ago
