Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Speed Darlington no go talk keh 😂

115,411 views • 1 day ago •via X (Twitter)

35 Comments

Kizito's profile picture
Kizito1 day ago

Try Dey calm down Akpi 🤣🤣🤣

Mandora tv's profile picture
Mandora tv1 day ago

This guy just dey irritate me Dey talk rubbish

Ogum Samuel's profile picture
Ogum Samuel1 day ago

Ok oh thank God u don finally stand straight, I been think say u don bend put 😭🤣

Obinwa❤️🦅's profile picture
Obinwa❤️🦅1 day ago

Na Kolu Carter go send for return match😂

LEY's profile picture
LEY1 day ago

He threw more blows in this video than in the ring, talk is always cheap.

Unique's profile picture
Unique22 hours ago

Blow wey almost deaf your ear 😂😂

F⭕️lami_Cx📊🐐's profile picture
F⭕️lami_Cx📊🐐1 day ago

Person wey Carta wan kill..😂🤣😂

iycemoon's profile picture
iycemoon1 day ago

Dem don beat you wetin no good 😂

Triumph's profile picture
Triumph1 day ago

I still dey come front 🤣🤣

Entertainment hub's profile picture
Entertainment hub1 day ago

As you dey come front dem dey use punch punch you go back until you nor even dey see as the punch dey come again

Black Dolph🐺 🇳🇬's profile picture
Black Dolph🐺 🇳🇬20 hours ago

Akpi leave boxing,go de measure nyash.

HUNCHO☦️'s profile picture
HUNCHO☦️1 day ago

Na so so mouth u get Akpi.. Notin come out

boyyy_kris😈🚀's profile picture
boyyy_kris😈🚀1 day ago

We just hear gbumu 😂

Earl of the North's profile picture
Earl of the North23 hours ago

Why do these niggas look more dangerous when talking and look like cartoons or foolish when actually fighting. This one was looking like a leftover pounded yam and Carter Efe was looking like an imbecile… I wonder.

W king of Edit's profile picture
W king of Edit1 day ago

This guy self I just Dey shame for m 😂😂😂

SirGitg's profile picture
SirGitg1 day ago

See person weh wan fight @burnaboy

Chekwas 😏😏🚶🚶's profile picture
Chekwas 😏😏🚶🚶1 day ago

U wey dey set doggy 😂😂

Freeman Against All Odds's profile picture
Freeman Against All Odds1 day ago

Na till them kpai you for ring 😂

Ajadi's profile picture
Ajadi1 day ago

Bro you wey put head down like ram 😂😂😂

Lawrence Solomon's profile picture
Lawrence Solomon1 day ago

Comot that sunglass if e sure for u 🤣

9iam's profile picture
9iam1 day ago

Wish front you dey come Abi na 360 you dey give am baddie 😄

A VERY GOOD BAD GUY's profile picture
A VERY GOOD BAD GUY1 day ago

I trust this one to talk rubb!sh, but thank God for evidence 🤣🤣🤣🤣

Joelexy 🦅's profile picture
Joelexy 🦅1 day ago

See him mouth

ᴇᴀsᴛ ᴘʀɪɴᴄᴇ ✞'s profile picture
ᴇᴀsᴛ ᴘʀɪɴᴄᴇ ✞1 day ago

Now I realize we’ve been fans of an imbecile 🤦🏽‍♂️🤣

♔Bike♔'s profile picture
♔Bike♔1 day ago

He didn't even try, I was thinking after the fight with Portable, he was going to step up. Dude just wants me. He has even started asking for a rematch🥺

Josh Tee's profile picture
Josh Tee1 day ago

Oga the guy beat you yesterday stop making noise pls

Walex Incredible's profile picture
Walex Incredible1 day ago

Back to ranting, the aggressive he shows in this video is greater than the one he shown in the ring 😝

SirGitg's profile picture
SirGitg1 day ago

Na shame make am cover him eyes🥀

Tux kido's profile picture
Tux kido1 day ago

Make him comot his eyeglasses 👓 make we see his eyes first 😂😂

Wiire's profile picture
Wiire1 day ago

This nigga is dumb

King Cee BMK👑🔥's profile picture
King Cee BMK👑🔥1 day ago

This level of high self esteem I can't even laugh 😂

𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱's profile picture
𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱1 day ago

Person say him think say this guy just dey fool online him no know say na really mugu

Owen.B's profile picture
Owen.B1 day ago

All these things why you no do am last night

Ameen's profile picture
Ameen1 day ago

Disgrace to manhood 😒

Łn's profile picture
Łn1 day ago

😂😂