Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Speed Darlington no go talk keh 😂

115,068 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Kizito
Kizito1 день назад

Try Dey calm down Akpi 🤣🤣🤣

Фото профиля Mandora tv
Mandora tv1 день назад

This guy just dey irritate me Dey talk rubbish

Фото профиля Ogum Samuel
Ogum Samuel1 день назад

Ok oh thank God u don finally stand straight, I been think say u don bend put 😭🤣

Фото профиля Obinwa❤️🦅
Obinwa❤️🦅1 день назад

Na Kolu Carter go send for return match😂

Фото профиля LEY
LEY1 день назад

He threw more blows in this video than in the ring, talk is always cheap.

Фото профиля Unique
Unique20 часов назад

Blow wey almost deaf your ear 😂😂

Фото профиля F⭕️lami_Cx📊🐐
F⭕️lami_Cx📊🐐1 день назад

Person wey Carta wan kill..😂🤣😂

Фото профиля iycemoon
iycemoon1 день назад

Dem don beat you wetin no good 😂

Фото профиля Triumph
Triumph1 день назад

I still dey come front 🤣🤣

Фото профиля Entertainment hub
Entertainment hub1 день назад

As you dey come front dem dey use punch punch you go back until you nor even dey see as the punch dey come again

Фото профиля Black Dolph🐺 🇳🇬
Black Dolph🐺 🇳🇬18 часов назад

Akpi leave boxing,go de measure nyash.

Фото профиля HUNCHO☦️
HUNCHO☦️1 день назад

Na so so mouth u get Akpi.. Notin come out

Фото профиля boyyy_kris😈🚀
boyyy_kris😈🚀1 день назад

We just hear gbumu 😂

Фото профиля Earl of the North
Earl of the North21 часов назад

Why do these niggas look more dangerous when talking and look like cartoons or foolish when actually fighting. This one was looking like a leftover pounded yam and Carter Efe was looking like an imbecile… I wonder.

Фото профиля W king of Edit
W king of Edit1 день назад

This guy self I just Dey shame for m 😂😂😂

Фото профиля SirGitg
SirGitg1 день назад

See person weh wan fight @burnaboy

Фото профиля Chekwas 😏😏🚶🚶
Chekwas 😏😏🚶🚶1 день назад

U wey dey set doggy 😂😂

Фото профиля Freeman Against All Odds
Freeman Against All Odds1 день назад

Na till them kpai you for ring 😂

Фото профиля Ajadi
Ajadi1 день назад

Bro you wey put head down like ram 😂😂😂

Фото профиля Lawrence Solomon
Lawrence Solomon1 день назад

Comot that sunglass if e sure for u 🤣

Фото профиля 9iam
9iam1 день назад

Wish front you dey come Abi na 360 you dey give am baddie 😄

Фото профиля A VERY GOOD BAD GUY
A VERY GOOD BAD GUY1 день назад

I trust this one to talk rubb!sh, but thank God for evidence 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Joelexy 🦅
Joelexy 🦅1 день назад

See him mouth

Фото профиля ᴇᴀsᴛ ᴘʀɪɴᴄᴇ ✞
ᴇᴀsᴛ ᴘʀɪɴᴄᴇ ✞1 день назад

Now I realize we’ve been fans of an imbecile 🤦🏽‍♂️🤣

Фото профиля ♔Bike♔
♔Bike♔1 день назад

He didn't even try, I was thinking after the fight with Portable, he was going to step up. Dude just wants me. He has even started asking for a rematch🥺

Фото профиля Josh Tee
Josh Tee1 день назад

Oga the guy beat you yesterday stop making noise pls

Фото профиля Walex Incredible
Walex Incredible1 день назад

Back to ranting, the aggressive he shows in this video is greater than the one he shown in the ring 😝

Фото профиля SirGitg
SirGitg1 день назад

Na shame make am cover him eyes🥀

Фото профиля Tux kido
Tux kido22 часов назад

Make him comot his eyeglasses 👓 make we see his eyes first 😂😂

Фото профиля Wiire
Wiire1 день назад

This nigga is dumb

Фото профиля King Cee BMK👑🔥
King Cee BMK👑🔥1 день назад

This level of high self esteem I can't even laugh 😂

Фото профиля 𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱
𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱1 день назад

Person say him think say this guy just dey fool online him no know say na really mugu

Фото профиля Owen.B
Owen.B1 день назад

All these things why you no do am last night

Фото профиля Ameen
Ameen1 день назад

Disgrace to manhood 😒

Фото профиля Łn
Łn1 день назад

😂😂

Похожие видео