Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Speed Darlington no go talk keh 😂

115,068 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)

35 Yorum

Kizito profil fotoğrafı
Kizito1 gün önce

Try Dey calm down Akpi 🤣🤣🤣

Mandora tv profil fotoğrafı
Mandora tv1 gün önce

This guy just dey irritate me Dey talk rubbish

Ogum Samuel profil fotoğrafı
Ogum Samuel1 gün önce

Ok oh thank God u don finally stand straight, I been think say u don bend put 😭🤣

Obinwa❤️🦅 profil fotoğrafı
Obinwa❤️🦅1 gün önce

Na Kolu Carter go send for return match😂

LEY profil fotoğrafı
LEY1 gün önce

He threw more blows in this video than in the ring, talk is always cheap.

Unique profil fotoğrafı
Unique20 saat önce

Blow wey almost deaf your ear 😂😂

F⭕️lami_Cx📊🐐 profil fotoğrafı
F⭕️lami_Cx📊🐐1 gün önce

Person wey Carta wan kill..😂🤣😂

iycemoon profil fotoğrafı
iycemoon1 gün önce

Dem don beat you wetin no good 😂

Triumph profil fotoğrafı
Triumph1 gün önce

I still dey come front 🤣🤣

Entertainment hub profil fotoğrafı
Entertainment hub1 gün önce

As you dey come front dem dey use punch punch you go back until you nor even dey see as the punch dey come again

Black Dolph🐺 🇳🇬 profil fotoğrafı
Black Dolph🐺 🇳🇬18 saat önce

Akpi leave boxing,go de measure nyash.

HUNCHO☦️ profil fotoğrafı
HUNCHO☦️1 gün önce

Na so so mouth u get Akpi.. Notin come out

boyyy_kris😈🚀 profil fotoğrafı
boyyy_kris😈🚀1 gün önce

We just hear gbumu 😂

Earl of the North profil fotoğrafı
Earl of the North21 saat önce

Why do these niggas look more dangerous when talking and look like cartoons or foolish when actually fighting. This one was looking like a leftover pounded yam and Carter Efe was looking like an imbecile… I wonder.

W king of Edit profil fotoğrafı
W king of Edit1 gün önce

This guy self I just Dey shame for m 😂😂😂

SirGitg profil fotoğrafı
SirGitg1 gün önce

See person weh wan fight @burnaboy

Chekwas 😏😏🚶🚶 profil fotoğrafı
Chekwas 😏😏🚶🚶1 gün önce

U wey dey set doggy 😂😂

Freeman Against All Odds profil fotoğrafı
Freeman Against All Odds1 gün önce

Na till them kpai you for ring 😂

Ajadi profil fotoğrafı
Ajadi1 gün önce

Bro you wey put head down like ram 😂😂😂

Lawrence Solomon profil fotoğrafı
Lawrence Solomon1 gün önce

Comot that sunglass if e sure for u 🤣

9iam profil fotoğrafı
9iam1 gün önce

Wish front you dey come Abi na 360 you dey give am baddie 😄

A VERY GOOD BAD GUY profil fotoğrafı
A VERY GOOD BAD GUY1 gün önce

I trust this one to talk rubb!sh, but thank God for evidence 🤣🤣🤣🤣

Joelexy 🦅 profil fotoğrafı
Joelexy 🦅1 gün önce

See him mouth

ᴇᴀsᴛ ᴘʀɪɴᴄᴇ ✞ profil fotoğrafı
ᴇᴀsᴛ ᴘʀɪɴᴄᴇ ✞1 gün önce

Now I realize we’ve been fans of an imbecile 🤦🏽‍♂️🤣

♔Bike♔ profil fotoğrafı
♔Bike♔1 gün önce

He didn't even try, I was thinking after the fight with Portable, he was going to step up. Dude just wants me. He has even started asking for a rematch🥺

Josh Tee profil fotoğrafı
Josh Tee1 gün önce

Oga the guy beat you yesterday stop making noise pls

Walex Incredible profil fotoğrafı
Walex Incredible1 gün önce

Back to ranting, the aggressive he shows in this video is greater than the one he shown in the ring 😝

SirGitg profil fotoğrafı
SirGitg1 gün önce

Na shame make am cover him eyes🥀

Tux kido profil fotoğrafı
Tux kido22 saat önce

Make him comot his eyeglasses 👓 make we see his eyes first 😂😂

Wiire profil fotoğrafı
Wiire1 gün önce

This nigga is dumb

King Cee BMK👑🔥 profil fotoğrafı
King Cee BMK👑🔥1 gün önce

This level of high self esteem I can't even laugh 😂

𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱 profil fotoğrafı
𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱1 gün önce

Person say him think say this guy just dey fool online him no know say na really mugu

Owen.B profil fotoğrafı
Owen.B1 gün önce

All these things why you no do am last night

Ameen profil fotoğrafı
Ameen1 gün önce

Disgrace to manhood 😒

Łn profil fotoğrafı
Łn1 gün önce

😂😂