Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Speed Darlington😂😂🤣

15,249 Aufrufe • vor 15 Stunden •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von AKPOS
AKPOSvor 15 Stunden

Make person love language con be ta ta ta 😂

Profilbild von Naija2capeblog
Naija2capeblogvor 14 Stunden

Speed Darlington hears “oranges” and the smile just appears like a light switch 😂 man no even try hide am.

Profilbild von Judiciary
Judiciaryvor 14 Stunden

Akpi nah comedian but only say he never really discovered his talent

Profilbild von Small warrior(S-WAR)
Small warrior(S-WAR)vor 15 Stunden

Person wey go don Dey hospital now 😭😂

Profilbild von svmmytex
svmmytexvor 15 Stunden

Semi wetin I hear so 😂 Presido himself,… as e hear oranges, baba begin smile

Profilbild von 𝕾𝖔𝖓𝖍𝖊𝖎🐐𝕮𝖗𝟳
𝕾𝖔𝖓𝖍𝖊𝖎🐐𝕮𝖗𝟳vor 14 Stunden

Speed darlington wey slow for real life

Profilbild von 𝐀𝐝𝐞 👑🦅
𝐀𝐝𝐞 👑🦅vor 15 Stunden

Speed Darlington go don wet for boxer 😂

Profilbild von max fct
max fctvor 9 Stunden

Person love language na ta ta ta 😂

Profilbild von BATIFEORI 10
BATIFEORI 10vor 8 Stunden

Which one be semi virgin again bayi 😹😹😹

Profilbild von swot¡
swot¡vor 15 Stunden

akpi na mad man. 😂😂

Profilbild von Baldat20🌚
Baldat20🌚vor 15 Stunden

Semi virgin

Profilbild von lexi 🇺🇸
lexi 🇺🇸vor 15 Stunden

Akpi. lol. 😂

Profilbild von Austin bankz
Austin bankzvor 15 Stunden

Speed darlington oo 😂

Profilbild von 𝐊𝖎𝖓𝖌 𝕯𝖊𝖘𝖘𝓨
𝐊𝖎𝖓𝖌 𝕯𝖊𝖘𝖘𝓨vor 15 Stunden

Somebody put that girl on a stage

Profilbild von KIᑎᘜՏᒪᗴY Kᐯᑎᘜ 🙂
KIᑎᘜՏᒪᗴY Kᐯᑎᘜ 🙂vor 14 Stunden

Bro is still calm fr... If na me, I for don show dem prick since. 😂😭

Profilbild von Kc
Kcvor 6 Stunden

Who send this one here

Profilbild von SHUAIB 🪐
SHUAIB 🪐vor 15 Stunden

Which one be semi virgin again 😂

Profilbild von BlackDiamond
BlackDiamondvor 14 Stunden

For small money e win

Profilbild von Mike On-chain
Mike On-chainvor 13 Stunden

This video banger die 😂 Dem later beat weyrey for ring 😂 E dey sweat like obuko

Profilbild von Døn wHyz
Døn wHyzvor 14 Stunden

That last word 🤣🤣🤣

Profilbild von Sarah Nyarko
Sarah Nyarkovor 11 Stunden

This man ehhh 😂

Profilbild von Yung Moni 🙃👤
Yung Moni 🙃👤vor 15 Stunden

Fool 😂😂😂😂😂 Na why them go see apki

Profilbild von Emeka
Emekavor 15 Stunden

This guy na cruise. 😂😂

Profilbild von mubarak aliyu yahaya
mubarak aliyu yahayavor 15 Stunden

Vary funny 😂😂😂

Profilbild von EASY🇧🇪🥀
EASY🇧🇪🥀vor 15 Stunden

Akpi too funny 🤣

Profilbild von Ebuka
Ebukavor 15 Stunden

😡😡😡😡. Is this akpi

Profilbild von ★𝖐𝖍𝖆𝖑𝖎𝖉★🫯
★𝖐𝖍𝖆𝖑𝖎𝖉★🫯vor 15 Stunden

Sha ma Dana lo 😂😭

Profilbild von Bruno 💦
Bruno 💦vor 15 Stunden

Nawaoh for una for this country

Profilbild von FM
FMvor 13 Stunden

Abaz where u dey see this videos

Profilbild von Kaybeedollar749 ov agègé
Kaybeedollar749 ov agègévor 15 Stunden

😃

Profilbild von Pretty Jenny 👄
Pretty Jenny 👄vor 15 Stunden

This guy is very funny 😂