Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Speed Darlington😂😂🤣
31 Yorum

Make person love language con be ta ta ta 😂

Speed Darlington hears “oranges” and the smile just appears like a light switch 😂 man no even try hide am.

Akpi nah comedian but only say he never really discovered his talent

Person wey go don Dey hospital now 😭😂

Semi wetin I hear so 😂 Presido himself,… as e hear oranges, baba begin smile

Speed darlington wey slow for real life

Speed Darlington go don wet for boxer 😂

Person love language na ta ta ta 😂

Which one be semi virgin again bayi 😹😹😹

akpi na mad man. 😂😂

Semi virgin

Akpi. lol. 😂

Speed darlington oo 😂

Somebody put that girl on a stage

Bro is still calm fr... If na me, I for don show dem prick since. 😂😭

Who send this one here

Which one be semi virgin again 😂

For small money e win

This video banger die 😂 Dem later beat weyrey for ring 😂 E dey sweat like obuko

That last word 🤣🤣🤣

This man ehhh 😂

Fool 😂😂😂😂😂 Na why them go see apki

This guy na cruise. 😂😂

Vary funny 😂😂😂

Akpi too funny 🤣

😡😡😡😡. Is this akpi

Sha ma Dana lo 😂😭

Nawaoh for una for this country

Abaz where u dey see this videos

😃

This guy is very funny 😂
Benzer Videolar
Sensitive content
See babes wey Peller bring for Speed Darlington 😂😂
𝔸b𝕒𝕫𝕫
249,573 görüntüleme • 5 ay önce
