Loading video...
Video Failed to Load
Speed Darlington's 18 room pride mansion getting set
183,358 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Adesola 𓃵 👑1 year ago
These blocks are suffering from cement malnutrition.

G2G1 year ago
🔥24-Hour Mega Deal: Honkai Star Rail Gems Going Fast! Click down below to claim yours!

N_Ikay_1 year ago
I dey pity people wey get their village house near this guy's house. Dey don buy market forever.

DukewurD 🇩🇪🍀🇨🇦1 year ago
Akpi Abeg dash me this your singlet 😂

ishaqrafiu1 year ago
Omoo na inside which village dis guy go buy cheap(60k) land?

olisamassimo1 year ago
Body just dey sweet akpi for this house

Maazi Eyekay!1 year ago
Since portable beat this boy, I no dey see am as man again

bank on it1 year ago
Na warthogs go live there with him

OTIS SKINNER 🪙1 year ago
Look at those blocks.. 🤣

Johnson Ewuga1 year ago
Duplex in the bush with no one to stay in them tah

Cassey Edward1 year ago
Who dey build house inside bush?

