Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Stages of brokeness!! #broke #vawulence

27,811 views • 23 days ago •via X (Twitter)

33 Comments

ABSOLUTE CINEMATIC PLEASURE's profile picture
ABSOLUTE CINEMATIC PLEASURE23 days ago

Omo I no even sabi the stage wey i Dey like this 😂😂😂

Official_edweirdo's profile picture
Official_edweirdo23 days ago

🤣🤣🤣🤣

Ayzzz's profile picture
Ayzzz23 days ago

He never finish, Stage 4 is when u start selling ur things like phones, laptop, watches hoping to solve what he’s doing u but won’t do… Stage 5 is when u don sell ur things finish & seeing urself eating ur enemy’s food way you’ve vow not to eat cos that’s all u Hv left, to eat

Chantelly's profile picture
Chantelly23 days ago

Ahhhh! Una no talk STAGE 4 ; WHEN YOUR PHONE COME SPOIL. You no get money to repair am and You no fit call anybody for help. Na the worst stage be that

Kazzie Horlah's profile picture
Kazzie Horlah23 days ago

None of us dey stage 5 like this, because you for don sell your phone to your friend 🧡

Nickel Vunny🎙️📚's profile picture
Nickel Vunny🎙️📚23 days ago

The worst stage is Wjen ypur Papa and Mama no dey again and you come be first born so as you sey see am Small Small E still no dey add up cos of Steady responsibility

teegee_1's profile picture
teegee_123 days ago

that means i dey stage 4😭😭 make u nah help me ohh😩🤲🏼🤲🏼

kingvictrr.base.eth🤴's profile picture
kingvictrr.base.eth🤴23 days ago

Everybody dey complain online say dem broke... Who con dey give all these girls money

Owen_G's profile picture
Owen_G23 days ago

That’s not the worst the worst stage is when your trying to use your past glory but somhow somone from nowhere go remind you sayi get am before no be property 😂 That one sends you stright to depression after trying to argue with the little strength you have left😂😂

🤴JBW_Royalty🤴's profile picture
🤴JBW_Royalty🤴23 days ago

Stage 4 na to Give up on life. If e come e come, if e no come you die.

Ikeman's profile picture
Ikeman23 days ago

Omo I go just go off myself o

Maverick 🧘's profile picture
Maverick 🧘23 days ago

Omo I escaped this stage 3 Na God and my OT help me 😂😂 guyy e no funny.

Olisa-Ebuka Oyiana's profile picture
Olisa-Ebuka Oyiana23 days ago

That's still not the worst stage, there's stage 4 when you have accepted reality, when you start to see things like soaking garri without sugar as a luxury 😅

Pizzle's profile picture
Pizzle23 days ago

Nah that stage 3 I dey now 😂😂 make person no die na hin remain ajeh

PURPLE HEART 💜's profile picture
PURPLE HEART 💜23 days ago

You never even see the tunnel you kon Dey wait for light.💀

peezzy-cloud's profile picture
peezzy-cloud23 days ago

Guyyy😭😂😂😂

Gbolahan📊🥷's profile picture
Gbolahan📊🥷23 days ago

Na that third stage I dey now

Onedor's profile picture
Onedor23 days ago

How do I categorize mine like this🫥🫥🫥 God abeg🤦🏾

Adekunle olumide's profile picture
Adekunle olumide23 days ago

😂😂😂😂

Musa Olamide❤️🐐's profile picture
Musa Olamide❤️🐐23 days ago

Nbl guyy, he go be like say life wan end for you 😂💔

Appiah Kelvin's profile picture
Appiah Kelvin23 days ago

Omo i dey the 3rd stage o

PEETA's profile picture
PEETA23 days ago

Guyyy the stage 3 is like omoo all I just have to do is just to survive the day if hope don lost

Ž ï Lą's profile picture
Ž ï Lą23 days ago

Oh chim 💔

Swhint's profile picture
Swhint23 days ago

Ajeh nah that third stage I dey since 2023 🤧

Cezar Miller's profile picture
Cezar Miller23 days ago

Na that stage 3 I dey oo my brother my life don almost cut oo make una gimme update

Former Big Boy's profile picture
Former Big Boy23 days ago

Una still dey behind Na stage 5 I dey like dis

DR Studio's profile picture
DR Studio23 days ago

Lord have mercy !

Imran Ibrahim's profile picture
Imran Ibrahim23 days ago

😂😂💔

Sir’Kazy 024's profile picture
Sir’Kazy 02423 days ago

Which stage I come fall for like this 😂

pako's profile picture
pako22 days ago

Nah the all the stage be my own stage 😮‍💨😌🤦

D Cool's profile picture
D Cool23 days ago

Make you con chop gbese join

CaffeinatedMess's profile picture
CaffeinatedMess23 days ago

I dey stage 6 Dm make I explain am 😂

Big Toga's profile picture
Big Toga23 days ago

Man don see everything. If you are in the 3rd stage, no worry you go Dey alright

Related Videos

He chose vawulence not me 🤷🏽‍♂️
14:51

Sensitive content

He chose vawulence not me 🤷🏽‍♂️

manova madeit

245,045 views • 1 year ago