Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Start your day by watching this moment between ASAKE and BNXN. 😒😭☹️ This relationship here shows if someone is a snitch, he'll always be a snitch. After looking less on ASAKE during ORGANISE saga, he's still here doing like he's humble whereas he's a snitch.
23 Yorum

Snitch? Because he said Asake was the one who asked for the verse first??? Barging into his DM at 2am, begging for a verse? 😭 Na this Asake ego wey una dey protect dey kill una, Cuz tell me how Asake came out on live too to say Wizkid was the one who asked to be on “MMS.” Omoh, na BNXN I blame sha, cuz why would he even stoop so low to give Asake a verse?

You see for your camp nah wetin no concern you una dey choke mouth into. And that's why people won't take your Fanbase seriously. Continue.....

And you’re saying they don’t take us seriously? Buju fit get mind come for Seyi Vibez? Na see finish he see Asake, na why he no even rate am at all.. Seyi Vibez has 2 songs with him, but he has never come out to even talk about how the songs were made or how the collab came about because he respects Seyi Vibez a lot. Na Giran dem see finish pass for this X space, if we wan talk about am.

Una don dea cry dis morning again 😩😭 For just one post wey Buju humble Una 🤣😆💔

Una just Dey cry up and down since yesterday Buju no send una o Buju wey good pass Asake far gone Buju is lyrical better than Asake with 100%

That pussy nigga na snitch.

Bro to be honest with you. You be mumu

E sweet me has he called all of Una dunce 😅🤲

Can someone put me on? Why are Asake fans are on Bnxn’s case?

Una just dey cry since no wonder rain no gree stop since

You guys aren’t real on this app.

U be olobuku

I swear na una wey be fans dey cause wahala sha

@grok what happen between asake and bnxn

Make una dey calm down

Clean your Catarrh 🤧

Snitch keh.. you’re the snitch dummy!!! Stay humble dunce

Second Gunna 😅😅😅

I noticed asake fans subing buju lately,so I tried to understand the genesis of the problem, but I observed all asake stanship likes to throw shade to other fan base, omah lay, seyi vibez, rema, unprovoked to prove levels for asake, but they can’t take what they have been dishing

U way asake no sabi you 😂

Snitch how???

Omo you dull

Make Una calm down na😂🤲 una just dey give captain diff names


