Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Stoner wey sabi cook🍃
11 Yorum

VINTAGE 🍃1 yıl önce
The joy wey go dey his belle as that food dey set while he dey pko go mad gan . I’ve been there several times 😂

Solar Heavy1 yıl önce
- Come Around

First_son_of_Joshua1 yıl önce
Stoner wey Dey lift weight and he come sabi cook! Wicked combination 😂😂😂

Frank Timothy1 yıl önce
Na cigarettes be dah bro

FlyGawwd🛸1 yıl önce
Omo na only that bros wan chop all that??😳

black boy 𝕏1 yıl önce
Smoky jellof

Naughty by Nature 😮💨1 yıl önce
Something wey salt no reach. Na why you no nod. SMH

CHAMPIOS OF ENGLAND 🏆#20 TIMES1 yıl önce
Na B&H be that

OlieDoggz1 yıl önce
I don't taste what I cook while cooking until am done and ready to eat

Peter Ephraim1 yıl önce
Normally…

yaro🧵✂️1 yıl önce
As a stoner, if you nr sabi cook, you dun f-up
Benzer Videolar
0:59
Sensitive content
Stoner love 😍 🍃
Greg fourtwenty🥦
96,550 görüntüleme • 3 ay önce
