Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nothing wey this man no sabi😂
348,356 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

𝐦𝐞𝐧𝐚𝐡🧚🏽♀️🇧🇪1 yıl önce
He did a double 6 once🤯

LION 30BG🦁🇧🇪1 yıl önce
Person wey carry grace

Abdullahi damilola1 yıl önce
Na better grace he carry come life

Lydia 🇧🇪1 yıl önce
Gifted hands but no be Ben Carson 😂😂

Bekky1 yıl önce
E no wan do round two 😹

FIZZY🦇1 yıl önce
Normally doings choke

のまメ 💮1 yıl önce
With this kind grace him carry, now I understand why wizkid nor go fit every get rest of matter 😂

Oluwapeloomi 😈😈1 yıl önce
You'll know man's street wise for not going the 2nd time... E get why 😂🤣🤣

JOJO 🇳🇬1 yıl önce
Street wise, academically wise also 😇

udoGod1 yıl önce
Na why that short boy dey vex up and down grace too much for 001
Benzer Videolar
Nothing wey Kiekie no sabi do chai…. This is content 😭😂💔
Oyindamola🙄
186,304 görüntüleme • 28 gün önce
Portable don start skit kee! Nothing wey this guy no dey do 😂😂
TENIOLA
73,283 görüntüleme • 10 ay önce
