Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Streamer Davrel mocks Mavo for flying economy. 😭😂✈️
231,801 görüntüleme • 24 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

E sweet me as Davrel no wan gree respect himself. Mavo say he no sabi you anywhere since den you no get peace of mind

Nothing is wrong with flying economy we are all just trying to survive this hard life. Instead of Davrel to show love and take a picture, he chose to mock a brother and act annoying. Pride goes before a fall. 💔

Bro he talk say e no sabi you 😂😂😂😂. Na by force Because he took economy come mean say he broke

Such a clownish behaviour Mavo had a good time in PH performing in front of 2 million people

This Davrel mumu Dry pikin Mavo normally go afford pvt jet or anything buh my guy don already sing ( e dey economical) , u can’t shame him for a fact he is living his truth. Streamers dey compete musicians I too like janded musicians u no fit see dem for dirty settings.

lol 😂 wetin Davrel go dey talk be that Davrel papa get PJ ? ni why e dey try whine Mavo cos e Dey on economy

Hot boxing in the back of the Economizzy

That nigga davrel learnt from the very best SLOVIDO when it comes to being stupid!!!

So make I no fly watin my money reach 😹Ode

Social media has given clowns opportunities to display their stupidity

What’s wrong with flying economy? SMH

If he starts using 7-10k$ plus to dey enter PJ everytime he wants to travel from one state to another, for 30 to 1hr trip, then that’s is him been stupid, nothing is wrong with economy at all..

Person talk say him gat to wise because he no wan enter debt like Shali. You think say na joke he dey talk?😂😂

Omo nawa oo waytin we go call this like person said he no sabi you yet you no rest 🤣 that's why he's super star because you can't stop aura farm him 🤪🤣

Therein lies the problem with today’s youth. Puttting themselves and others under social pressure.

@davrel99 clout mugu I Dey wait make you drop that your trash wether e go near top10

Even Rick Ross wey get him own personal jet dey fly economy talkless of this lil dude, David wey dis slow nigga dey use talk shit dey fly another man own jet smh lmao

What is wrong flying economy?

ATP Davrel is pained Asf 😂😂😂. Na Davido I Dey blame pass , na him give this Mf mouth ajeh. No be all streamers baba suppose to link up with , na why I like Burna and wiz be this 💯💯

Na new cat na 😂 Hand fit de meet am 😂😂😂😂

KILOMENE SZN🥶😂

Instablog self dey post am dey laugh. Continue collecting your paid money steady the one wer go hang for your neck dey come.

what a coincidence😭😭😭

😂

Davrel na werey If you check his X timeline, na mavo tweet full there. He's just an obsessed nigga!

Now you see why young men do fraud. Do money rituals and any other illegal thing to make money. Shading your fellow hustling young man for flying economy. Our mentality as blacks is so bad.

A man flying economy to keep his business moving is normal. Chasing fake lifestyle clout just to please strangers on the timeline is how most of these young boys end up broke at 30. Focus on assets, not flight classes.

So if he flies economy is it a sin

Imagine what you post as news lol tueh 😒i pour you spit

Man is just living a simple life

as far as say him reach him destination, e no matter how him take reach there. him reach there

I fly economy too so why can’t Mavo fly it too ?
Benzer Videolar
Sensitive content
“Cho Cho Cho on Twitter, but no workings for real life” — Davrel (Official 30Bg streamer) to DJ Tunez 🙆🏽♂️😂
SKB
260,171 görüntüleme • 5 ay önce
