Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Style full body na u never thief ๐๐๐๐
206,008 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
37 Kommentare

Na the compliance dey throw me off ๐๐๐ 10000% Cooperation ๐

You no go comply keh

Omo ehhh. Na drum Dey use beat am?

Kondo olopa ๐

The Thief is dancing and focusing on the Whip for INSPIRATION ๐๐

We all need motivation in life

Why that choice of song tho ๐๐๐๐

E match abi e no match ๐

Soldier and Thief video dey always hit diiferent

when Dem see say oil dey your head enemies go tie you down

Bro just found out he could dance like that ๐๐

New talent discovered

@AbuJahbir Make una try dey thief abeg๐๐

@AbuJahbir Thief and learn new talent

This is the clear definition of, na your body go tell you ๐

๐๐๐๐ dance of joy

@Ikeella26 Serious one

Nigeria is finished, why are we supporting such humiliation to a fellow human, hand him over to the police and let the law take its place. I lord please take me out of this zoo

@Eniola_media Why will you choose to be a thief, you have two legs and hands but decide stealing is the best hustle

Steps go dey cry, this is what we called pressure steps ๐๐

The guy after they release am

The soldier fee vex say e dey tell am waka for the ending oo๐ญ๐

A stepper first, before being a thief ๐

Omo ehn....๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Barracks dey help people discover their potentials and talents.

na ehhm body go tell am

@xviddl download this pls

You go too dance that day ASWEAR

Style dey cry

As e dey errh u go use the rest of yo energy to dance and still dey gon beat yo ass

Kaka kin Jale. Ma kuku seru ๐

God Abeg oh ๐๐๐๐

๐

dance well no beatings ๐

No nahhh

Dancing like a lizards ๐ฆ

Funny shit
รhnliche Videos
Sensitive content
Take this one hold body ๐๐๐
CAPTAIN PLANET 4X4
13,308 Aufrufe โข vor 1 Jahr
