Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Style full body na u never thief 😁😁😁😁
206,008 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 37

Na the compliance dey throw me off 😂😂😂 10000% Cooperation 😂

You no go comply keh

Omo ehhh. Na drum Dey use beat am?

Kondo olopa 😂

The Thief is dancing and focusing on the Whip for INSPIRATION 😂😂

We all need motivation in life

Why that choice of song tho 😂😂😂😂

E match abi e no match 😂

Soldier and Thief video dey always hit diiferent

when Dem see say oil dey your head enemies go tie you down

Bro just found out he could dance like that 😂😂

New talent discovered

@AbuJahbir Make una try dey thief abeg😂😂

@AbuJahbir Thief and learn new talent

This is the clear definition of, na your body go tell you 😂

😂😂😂😂 dance of joy

@Ikeella26 Serious one

Nigeria is finished, why are we supporting such humiliation to a fellow human, hand him over to the police and let the law take its place. I lord please take me out of this zoo

@Eniola_media Why will you choose to be a thief, you have two legs and hands but decide stealing is the best hustle

Steps go dey cry, this is what we called pressure steps 😂😂

The guy after they release am

The soldier fee vex say e dey tell am waka for the ending oo😭😂

A stepper first, before being a thief 😁

Omo ehn....🤣🤣🤣🤣🤣

Barracks dey help people discover their potentials and talents.

na ehhm body go tell am

@xviddl download this pls

You go too dance that day ASWEAR

Style dey cry

As e dey errh u go use the rest of yo energy to dance and still dey gon beat yo ass

Kaka kin Jale. Ma kuku seru 😂

God Abeg oh 😂😂😂😂

😂

dance well no beatings 😂

No nahhh

Dancing like a lizards 🦎

Funny shit
